big thug boys
[00:15.57] If you get a woman, hold am tight oh
[00:17.81] Me and my guys we dey for bike oh
[00:20.08] Na her allocation dey for mind oh
[00:22.32] If you leave your woman, she go off pant oh
[00:25.07] No be lie oh
[00:26.56] We go use the raba blind her eyes oh
[00:28.81] Me and my guys we no dey smile oh
[00:31.31] Big Thug Boys, we no dey lie oh
[00:33.58] Big Thug Boys, we no dey fear nobody
[00:37.07] And you see wahala, we get am full for body
[00:42.34] Only one thing we no dey like na police
[00:46.81] One wrong move, you turn to my enemy
[00:50.07] So, make you no try mе
[00:52.06] Oya nah
[00:53.06] The thing dey hit mе like kpongo (kpongo)
[00:55.33] Abeg, bring another shayo, oshey oh
[00:57.57] Take your lady to the Condo (Condo)
[00:59.56] If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh"
[01:02.32] Oshey oh, mukere muke
[01:04.31] Mugbele, mukere muke oh
[01:06.81] Mugbele, mufere mufe oh, ahh
[01:18.06] We dey wear coat, we dey wear ice oh
[01:20.06] All of our enemies dem broke die oh
[01:22.33] No competition, no denial
[01:24.81] Una be Cheetahs, we be Lions
[01:27.06] Say we dey fly high, mehn we never fly low
[01:29.06] If we dey move, we no dey fear go slow
[01:31.31] No-No-No competition, no denial
[01:33.59] Una be Cheetahs, we be Lions
[01:36.33] Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
[01:39.31] And you see wahala, we get am full for body
[01:44.32] Only one thing we no dey like na police (na police)
[01:48.57] One wrong move, you turn to my enemy
[01:52.56] So, make you no try mе
[01:54.56] Oya nah
[01:55.31] The thing dey hit mе like kpongo (kpongo)
[01:57.56] Abeg, bring another shayo, oshey oh
[01:59.81] Take your lady to the Condo (Condo)
[02:02.06] If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh"
[02:04.32] Oshey oh, mukere muke
[02:06.56] Mugbele, mukere muke oh
[02:09.06] Mugbele, mufere mufe oh
[02:13.06] The thing dey hit, The thing dey hit mе like kpongo (kpongo)
[02:15.31] Abeg, bring another shayo, oshey oh
[02:17.57] Take your lady to the Condo (Condo)
[02:19.81] If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh"
[02:22.06] Oshey oh, mukere muke
[02:24.57] Mugbele, mukere muke oh
[02:26.81] Mugbele, mufere mufe oh
