The Suitor
[00:02.15] The answer wey I get na who are you?
[00:22.54] She say my daughter no go gree for you
[00:24.84] Shey you come ask for her hand too
[00:27.29] Your looks are unrefined your style is crude
[00:29.54] I tell her make she take another look
[00:31.86] Dem no dey use the cover judge a book
[00:34.58] Me and your pikin no fit get issues
[00:37.04] I too good like a pair of Nike shoes
[00:39.29] Remember incase you don forget o
[00:41.79] Fine boy no be fine pocket o
[00:44.32] Every Mallam perm him kettle
[00:46.54] No look say I come from ghetto
[00:49.54] (You don forget o)
[00:52.79] (fine pocket o)
[00:55.53] (Perm him kettle)
[00:58.55] As you see me so
[00:59.55] I no like to halla o
[01:01.29] I no Dey bother o
[01:03.06] I no like to halla o
[01:05.56] I hate wahala o
[01:08.05] I no like to halla o
[01:10.30] I no Dey bother o
[01:12.78] I no like to halla o
[01:15.31] I hate wahala o
[01:19.04] Can’t you see the glory
[01:22.29] I be no want make I cut my button
[01:24.29] Wetin Dey my neck go make you blurry
[01:26.80] (I hope u Dey see see see)
[01:29.04] Not all that glitters Na who talk am?
[01:30.79] No be fugazi you fit check am
[01:33.31] Small body but I wear giant
[01:35.54] This Goliath na Obi stone am
[01:38.29] Everything new got to keep it cha cha
[01:41.79] London way no going back osapa
[01:44.30] Raba Dey u no go ever sapa
[01:46.53] (You don forget o)
[01:52.54] (fine pocket o)
[01:55.29] (Perm him kettle)
[01:57.54] As you see me so
[01:58.54] I no like to halla o
[02:00.54] I no Dey bother o
[02:03.04] I no like to halla o
[02:05.79] I hate wahala o
[02:08.30] I no like to halla o
[02:10.81] I no Dey bother o
[02:13.04] I no like to halla o
[02:15.66] I hate wahala o
