It is what it
[00:00.87] (Hold on)
[00:02.12] It is what it is
[00:04.63] Ma wo bẹ Ooo
[00:07.87] (Leave am)
[00:11.12] People wey no dey feed you
[00:13.00] Always the first to talk about you
[00:15.38] (Your life)
[00:16.09] Look at the irony, shame you for public
[00:19.48] Con dey beg you for side
[00:21.09] Don't get it twisted oo
[00:23.09] I no dey kiss ass that shit is not healthy
[00:26.34] Keeping my distance oh
[00:27.59] Some people are worst than pandemic
[00:29.34] If you go cost my peace
[00:31.88] Then I go take my leave
[00:34.64] If ẹ no be money, do not disturb me please
[00:39.64] If ẹ go cost my peace eeee
[00:42.12] That some expensive sh*t, ooo
[00:44.88] If ẹ no be money, do not disturb me please
[00:49.25] Ma jí so rooo, hold on
[00:51.62] It is what it is
[00:54.37] Ma wo bẹ ooo, leave am
[00:59.62] Ma jí so rooo, hold on
[01:01.87] It is what it is
[01:04.27] Ma wo bẹ Ooo, leave am
[01:09.90] Money no dey bring happiness
[01:12.64] Na when I get money I realize oo
[01:15.14] But I no be hypocrite
[01:17.39] I dey pray make you get your own too
[01:20.40] Sey bad time too never last
[01:22.27] Ẹlẹmi lọ máa Last ooo
[01:25.52] Life comes at you so fast
[01:27.27] Small time you don become wetin you hate oooo
[01:29.77] OK eeehh
[01:30.89] They hate their life and they're lonely
[01:33.53] No energy for nobody, wey no dey happy for me
[01:39.74] Ok eh, you hate your life
[01:41.64] And you're lonely, no energy for nobody
[01:43.39] No waste your time and I no see you
[01:49.14] If ẹ go cost my peace eee, den I go take my leave
[01:54.03] If ẹ no be money, do not disturb me please eee
[01:58.63] If ẹ go cost my peace eee, that some expensive sh*t oh!
[02:04.01] If ẹ no be money, do not disturb me please
[02:08.75] Má jí so rooo, hold on
[02:10.76] It is what it is
[02:13.51] Ma wo bẹ ooo, leave am
[02:18.76] Má jí so rooo, hold on
[02:20.77] It is what it is
[02:23.25] Ma wo bẹ ooo, leave am
[02:36.90] Leave am... Leave am
[02:40.86] It is what it is
