joeboy_oshe_lyric_visualizer_mp3_77659
[00:12.68] It's another day
[00:15.22] Wey I dey see your face
[00:19.97] I can't believe sey me and you go dey
[00:20.69] Nobody
[00:20.69] Finna take your place
[00:20.69] Dem no fit understand the way you make me feel
[00:21.46] Shey you know you too confam
[00:23.43] Where you dey make I show your compound
[00:25.70] Girl you got me feeling dumbfounded
[00:28.42] And I'm happy that I found you
[00:30.68] Shey you know you too confam
[00:33.18] Where you dey make I show your compound
[00:35.91] Girl you got me feeling dumbfounded
[00:38.17] And I'm happy that I found you
[00:40.72] Oshe eh Oshe eh Oshe
[00:43.45] Oshe eh Oshe eh Oshe
[00:47.73] Oshe eh Oshe eh Oshe
[00:49.51] Oshe eh Oshe eh Oshe
[01:00.68] Anything eey you want take oh
[01:03.47] You leave me I go frustrate oh
[01:05.72] You be the remedy to ma headache oh
[01:07.97] You make a brother man wanna feel alright
[01:10.67] Bamijo
[01:11.72] Ma wo ju enibodi ko bami fo
[01:13.98] Out of everybody ko seni to le
[01:16.68] Fun mi lakan bale
[01:18.46] To re re re
[01:20.24] Shey you know you too confam
[01:23.20] Where you Dey make I show your compound
[01:25.72] Girl you got me feeling dumbfounded
[01:28.25] And I'm happy that I found you
[01:30.66] Shey you know you too confam
[01:33.25] Where you Dey make I show your compound
[01:35.74] Girl you got me feeling dumbfounded
[01:38.23] And I'm happy that I found you
[01:40.73] Oshe eh Oshe eh Oshe
[01:45.45] Oshe eh Oshe eh Oshe
[01:50.72] Oshe eh Oshe eh Oshe
[01:55.75] Oshe eh Oshe eh Oshe
