Baddest boy
[00:02.42] Run check, oh ah
[00:03.92] Wo wo wo wah, escala
[00:10.98] Eh yah yah
[00:19.36] Long time, long time
[00:19.87] I Dey mad over you
[00:21.89] Took me long time to get over you
[00:26.20] Now I don man up
[00:27.70] Now I don strong
[00:28.96] Now I get chicks wey dem Dey for London
[00:30.98] Now am on chills
[00:32.00] Now I don know
[00:33.26] When I get the fine things am the
[00:34.52] Baddest boy
[00:35.77] Emi gan biggest boy
[00:37.54] Now I chikkylaka in my toy
[00:39.57] Fine boy lomo gan
[00:41.84] Shey you no Dey see say I no get joy
[00:44.10] Now I no get joy
[00:46.35] Look am
[00:46.85] Them Dey call me baddest boy
[00:48.61] Ah baddest boy
[00:50.38] Yeah yea
[00:51.65] Baddest boy
[00:52.92] Emi gan biggest boy
[00:54.97] Now I chikkylaka in my toy
[00:57.24] Fine boy lomo gan
[00:59.00] Shey you no Dey see say I no get joy
[01:01.80] Now I no get joy
[01:03.56] Look am
[01:04.06] Them Dey call me baddest boy
[01:06.35] Ah baddest boy
[01:08.11] Yeah yea
[01:09.12] Shey you no Dey fear face
[01:11.14] Shey you say you get craze
[01:12.65] Because I gentle
[01:14.18] You wan Dey take space
[01:15.69] Shey you know I get taste
[01:17.45] You go chop
[01:18.95] Nigerian koboko
[01:21.48] Straight from magodo
[01:23.49] Oma kigbe morogo
[01:25.51] Giddem giddem
[01:26.52] Slow slow
[01:27.79] Baddest boy
[01:28.29] Emi gan biggest boy
[01:30.04] Now I chikkylaka in my toy
[01:32.30] Fine boy lomo gan
[01:34.07] Shey you no Dey see say I no get joy
[01:36.58] Now I no get joy
[01:38.33] Look am
[01:39.09] Them Dey call me baddest boy
[01:41.11] Ah baddest boy
[01:42.87] Yeah yea
[01:43.88] Baddest boy
[01:45.38] Emi gan biggest boy
[01:47.39] Now I chikkylaka in my toy
[01:49.41] Fine boy lomo gan
[01:51.44] Shey you no Dey see say I no get joy
[01:54.20] Now I no get joy
[01:55.96] Look am
[01:56.46] Them Dey call me baddest boy
[01:58.72] Ah baddest boy
[02:01.51] You go chop
[02:02.76] Nigerian koboko
[02:05.30] Straight from magodo
[02:06.81] Oma kigbe morogo
[02:09.06] Giddem giddem
[02:10.32] Slow slow
[02:18.37] Skiibii mayana
[02:20.38] (Baddest boy)
