Lrc Player

Baddest Boy

Skiibii
[02:21.67]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:03.79] Oh-ah

[00:08.55] Woah-woah-whoa, wah

[00:10.79] Escala, ayy, yah-yah

[00:17.56] Long time, long time

[00:19.30] I dey mad over you

[00:22.05] Took me long time to get over you (get over you)

[00:26.30] Now, I don man up

[00:27.80] Now, I don strong

[00:28.80] Now, I get chicks wey dem dey for London

[00:30.79] Now, I'm on chills

[00:32.54] Now, I don know when I get the fine things

[00:34.05] When I get the

[00:34.55] Baddest boy

[00:35.81] Emi gan biggest boy

[00:37.80] Now, I chikkylaka in my toy

[00:40.29] Fine boy l'omo gan

[00:41.80] Shey you no dey see say I no get joy

[00:44.79] Now, I no get joy

[00:46.29] Look am, dem dey call me baddest boy

[00:48.56] Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[00:51.54] Baddest boy (baddest boy)

[00:53.30] Emi gan biggest boy

[00:55.05] Now, I chikkylaka in my toy

[00:57.54] Fine boy l'omo gan

[00:59.30] Shey you no dey see say I no get joy

[01:02.06] Now, I no get joy

[01:04.05] Look am, dem dey call me baddest boy

[01:06.04] Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[01:09.79] Shey you no dey fear face?

[01:11.04] Shey you say you get craze?

[01:12.79] Because I gentle, you wan dey take space

[01:15.29] Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)

[01:18.04] You go chop

[01:19.04] Nigerian koboko

[01:21.55] Straight from Magodo

[01:23.29] O ma ki'gbe "mor'ogo"

[01:25.29] Giddem, giddem, slow-slow

[01:27.55] Baddest boy

[01:28.05] Emi gan biggest boy

[01:30.04] Now, I chikkylaka in my toy

[01:32.30] Fine boy l'omo gan

[01:34.05] Shey you no dey see say I no get joy

[01:36.79] Now, I no get joy

[01:38.54] Look am, dem dey call me baddest boy

[01:40.80] Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[01:44.04] Baddest boy (baddest boy)

[01:45.54] Emi gan biggest boy (biggest boy)

[01:47.55] Now, I chikkylaka in my toy

[01:49.80] Fine boy l'omo gan

[01:51.79] Shey you no dey see say I no get joy

[01:54.30] Now, I no get joy

[01:56.04] Look am, dem dey call me baddest boy

[01:58.31] Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[02:01.30] You go chop

[02:03.04] Nigerian koboko

[02:05.29] Straight from Magodo (Magodo)

[02:06.79] O ma ki'gbe "mor'ogo"

[02:09.05] Giddem, giddem, slow-slow

[02:18.54] Skiibii Mayana [LLC]