king_promise_ft._headie_one_ring_my_line_official_video_mp3_21791
[00:15.58] If e no be money no call me
[00:18.33] If it ain’t about the money don’t call me
[00:20.82] If e no be money no call me
[00:22.82] But if it is ring ring make you ring my line
[00:26.07] Hey they say I changed
[00:27.83] Cause me dey my lane
[00:30.32] Take that bad energy comot my face
[00:33.07] (Take that bad energy comot my face)
[00:35.33] Dem vex they say I change
[00:37.33] Them dey expect say I go be the same boy
[00:40.08] Why e dey pain you say I no dey need you no morе
[00:43.82] The matter be say
[00:45.08] If е no be money no call me
[00:46.57] If it ain’t about the money don’t call me
[00:48.84] If e no be money no call me
[00:50.82] But if it is ring ring make you ring my line
[00:53.58] If e no be money no call me
[00:55.32] If it ain’t about the money don’t call me
[00:57.58] If no be money don’t call me
[01:00.08] But if it is ring ring make ring my line
[01:03.61] Hey they say I changed
[01:05.33] Hey cause I dey my lane
[01:07.57] Take the bad energy comot my face
[01:10.09] (Take that bad energy comot my face)
[01:12.59] Dem vex they say I changed
[01:14.83] Them dey expect say I be the same boy
[01:17.32] Oh nah nah nah ey hey, yeah
[01:21.07] Me I dey move Just dey waka
[01:22.82] I just dey face my front and my matter
[01:24.83] Nkw3 moko sane me I no dey bother
[01:27.32] Water my dreams so say
[01:28.83] One day one day dey go grow big
[01:30.58] Nyame nkoaa ne ma gyenkwa
[01:32.83] I gat big dreams no dey play no dey stutter
[01:34.59] DMX k33 loyalty before the money dat be how we dey live, yeah
[01:39.33] If you know me you know say I be real
[01:43.07] Money makes some changes but money didn’t change me (no no)
[01:46.06] No dey fear no dey make nothing dey shake me
[01:47.83] Oh na na
[01:49.05] I get big dreams o
[01:51.33] I dey do am for my people o
[01:54.07] (oh yeah, oh yeah)
[01:57.32] My people dey depend on me o
[02:00.07] I no fit give up on my people o
[02:07.07] Oh na na
[02:09.33] Still
