Only Me
[00:20.03] If to say nah just me,
[00:22.53] I’ll be living like I don’t care
[00:25.56] Live my life until nobody dare
[00:29.58] If nah just me, I’ll be doing anyhow
[00:34.87] Because nobody go dey ah to challenge me
[00:39.39] Nobody supernatural
[00:41.66] Live versus spirit of the carnvial
[00:44.42] The personality no matter at all
[00:46.67] Individuality cannot make us tall
[00:49.18] I sing, I sing, for all y’all
[00:51.43] Don’t let anybody push you to the wall
[00:53.94] Nah community na hin make us tall
[00:56.46] Secret society na hin break us all
[00:58.72] I don’t want to be talking like a preacher at all
[01:00.98] I no want to dey do like say I sabi pass ball
[01:03.48] I know say no be everybody sabi play ball
[01:05.99] But arise, o compatriot, if Nigeria call
[01:08.26] Some make you just dey do your thing
[01:09.76] Make I do my thing
[01:11.02] Live and let living instead
[01:12.52] of to be feeling like a king
[01:13.77] On top of nothing
[01:15.03] Stop the bragging on top the posing
[01:16.78] Because you know say all na vanity vanishing
[01:19.29] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[01:23.57] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[01:28.59] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[01:33.40] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[01:39.17] I said, who get ear, make them hear
[01:42.20] No go tell anybody say you see me for here
[01:44.45] If nah only me, you know say I no go dey care
[01:46.96] Just like everybody I wish life was fair
[01:49.22] Only me, there will be no one for me to dare
[01:51.75] Nobody to follow me scatter money in the air
[01:54.01] No one to lean on in times of despair
[01:56.52] Too much of everything but no one to share with with
[01:59.29] It will be only me going to the cinema
[02:01.31] No girlfriend to tell once in a while say ‘free me ma’
[02:03.82] But now I got Funke, Enenu and Chidera
[02:06.07] Cos I am the only superman in the area
[02:08.83] Some make you just dey do your thing
[02:10.09] Make I do my thing
[02:11.10] Live and let living instead of to be feeling like a king
[02:13.86] On top of nothing, stop the bragging
[02:15.61] On top the posing
[02:16.87] Because you know say all na vanity vanishing
[02:19.39] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[02:23.90] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[02:28.68] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[02:33.48] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[02:37.25] If to say nah just me
[02:43.05] Nobody go hear my story
[02:46.56] Nobody complaining
[02:49.82] Unto, nah just me
[02:52.33] That’s why we need love and unity
[02:55.60] So I sing, say say
[02:57.86] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[03:02.38] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[03:07.39] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[03:11.48] Malo ro pe no be gbogbowa
[03:14.48] wey go make this money
[03:16.99] Malo ro pe, omo pe iwo nikan lo ma lowo,
[03:21.81] Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
