Everything
[00:21.72] Everything you put your Hand
[00:23.48] (Go work)
[00:24.49] Your Name go open doors
[00:25.74] (Amen)
[00:26.78] You sef go be a boss
[00:28.52] (Amen, amen, amen)
[00:29.28] Everything you put your Hand
[00:33.33] (Go work)
[00:34.84] Your Name go open doors (amen)
[00:35.86] You sef go be a boss
[00:38.37] (Amen, amen, amen)
[00:40.38] Every hustler get im day (day, day)
[00:43.90] Wey the hustle go come
[00:46.15] Dey pay (pay, pay)
[00:47.66] Your own e no go Tey
[00:48.41] (Amen, amen, amen)
[00:51.17] If you dey find work
[00:53.19] Do your own (oh, oh)
[00:54.19] God sef go do hin own (oh, oh)
[00:56.20] And flesh go cover bone
[00:58.45] (Amen, amen, amen)
[01:00.70] If you believe it say amen
[01:03.47] (Amen)
[01:04.48] If you believe it say amen
[01:05.48] (Amen)
[01:06.73] If you believe it say amen
[01:08.51] (Amen, amen, amen)
[01:11.77] Everything you put your hand
[01:13.80] (Go work)
[01:15.05] Your Name go open doors
[01:16.31] (Amen)
[01:17.31] You sef go be a boss
[01:18.83] (Amen, amen, amen)
[01:22.08] Everything you put your hand
[01:23.85] (Go work)
[01:25.36] Your Name go open doors
[01:26.61] (Amen)
[01:27.61] You sef go be a boss
[01:29.12] (Amen, amen, amen)
[01:31.63] Sister wey want marry since
[01:33.89] (Since, since)
[01:35.14] Aunty wey dey find Pikin
[01:36.65] (Kin, kin)
[01:37.40] One day you go born twins
[01:38.92] (Amen, amen, amen)
[01:41.94] Tenant wey don lose hin job
[01:44.23] (Job, job)
[01:45.23] Landlord come dey do like god
[01:46.23] (God, god)
[01:47.48] One day you go be landlord
[01:48.98] (Amen, amen, amen)
[01:52.24] Good news go locate you
[01:54.29] (Amen)
[01:55.29] Watch and see e no go tey
[01:56.55] (Amen)
[01:57.31] If you believe it say amen
[01:58.81] (Amen, amen, amen)
[02:02.58] Everything you put your Hand
[02:04.34] (Go work)
[02:05.60] Your Name go open doors
[02:06.84] (Amen)
[02:07.85] You sef go be a boss
[02:09.36] (Amen, amen, amen)
[02:12.37] Everything you put your Hand
[02:14.42] (Go work)
[02:15.67] Your Name go open doors
[02:17.18] (Amen)
[02:18.18] You sef go be a boss
[02:19.44] (Amen, amen, amen)
[02:22.49] Long Life go follow you
[02:45.32] (Amen)
[02:46.08] Strangers go favor you
[02:47.34] (Amen)
[02:48.09] Great men go honor you
[02:49.36] (Amen, amen, amen)
[02:52.87] One day you go sign the cheque (amen)
[02:54.87] You sef go drive that Benz oh (amen)
[02:57.39] This life go still make sense oh
[02:59.65] (Amen, amen, amen)
[03:00.90] Your children go make you proud (amen)
[03:05.67] Bad people no go pull you down (amen)
[03:07.44] One day you go run this town oh
[03:10.72] (Amen, amen, amen)
[03:13.23] You sef go spray me money (Amen)
[03:15.48] Baby go call you honey (Amen)
[03:17.74] You sef go host the party
[03:20.24] (Amen, amen, amen)
[03:24.28] Dangote go be your friend (Amen)
[03:25.78] Otedola go be your friend (Amen)
[03:28.04] Adenuga go be your guy
[03:30.07] (Amen, amen, amen)
[03:33.58] Elumelu go be your guy (Amen)
[03:35.09] Abdulsamad go be my guy (Amen)
[03:37.85] Rabiu go be my guy
[03:40.87] (Amen, amen, amen)
[03:43.86] Your Life no go end in shame
[03:45.38] (Amen)
[03:46.12] Your business go bring you gain
[03:47.64] (Amen)
[03:48.89] If you believe it say Amen
[03:50.40] (Amen, amen, amen)
[03:51.90] Created by Mzunguu
