Skiibii - Baddest Boy Remix Ft Davido (Official Lyrics)(MP3_320K)
[00:01.37] Baddest
[00:02.70] Run check, oh ah
[00:06.95] Skiibii wo wo wo woah
[00:08.81] Bad belle lo po laye (Shekpe)
[00:10.40] Kehinde le joju Taiye (owh)
[00:12.53] Olohun ma gbe mi fun aiye
[00:14.65] OBO tii gbe won sare
[00:18.10] Who dey check am?
[00:19.43] (Men dey)
[00:20.22] Ton ba gbemu, we go reck am
[00:21.56] (Number)
[00:22.09] 7 David Bechkam
[00:23.94] And nothing fit to shake my mental
[00:26.33] Don’t come close without permission
[00:27.93] Men dey, wey get metal
[00:30.05] Nothing wey go gbe mi condition
[00:32.18] E’sho dey, I no get Alumi
[00:34.04] Baddest boy
[00:35.36] Emi gan biggest boy
[00:37.22] Now, I chikkylaka in my toy
[00:39.61] Fine boy l’omo gan
[00:41.47] Shey you no dеy see say I no get joy
[00:44.13] Now, I no get joy
[00:45.99] Look am, dem dеy call me baddest boy
[00:48.38] Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[00:51.30] Baddest boy (baddest boy)
[00:52.90] Emi gan biggest boy
[00:55.02] Now, I chikkylaka in my toy
[00:57.41] Fine boy l’omo gan
[00:59.27] Shey you no dey see say I no get joy
[01:01.66] Now, I no get joy
[01:03.79] Look am, dem dey call me baddest boy
[01:05.91] Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[01:09.10] Shey you no dey fear face?
[01:10.96] Shey you say you get craze?
[01:12.29] Because I gentle, you wan dey take space
[01:15.21] Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
[01:17.87] You go chop
[01:19.19] Nigerian koboko
[01:21.32] Straight from Magodo
[01:23.71] O ma ki’gbe « mor’ogo »
[01:24.77] Giddem, giddem, slow-slow
[01:27.96] Baddest boy
[01:28.49] Emi gan biggest boy
[01:29.82] Now, I chikkylaka in my toy
[01:31.94] Fine boy l’omo gan
[01:34.07] Shey you no dey see say I no get joy
[01:36.46] Now, I no get joy
[01:38.59] Look am, dem dey call me baddest boy
[01:40.98] Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[01:43.63] Baddest boy (baddest boy)
[01:45.22] Emi gan biggest boy (biggest boy)
[01:47.35] Now, I chikkylaka in my toy
[01:49.74] Fine boy l’omo gan
[01:51.60] Shey you no dey see say I no get joy
[01:53.73] Now, I no get joy
[01:56.11] Look am, dem dey call me baddest boy
[01:58.24] Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[02:01.43] You go chop
[02:02.75] Nigerian koboko
[02:05.15] Straight from Magodo (Magodo)
[02:06.74] O ma ki’gbe « mor’ogo »
[02:08.86] Giddem, giddem, slow-slow
[02:12.33] BY CRAIGMUCXI
