Lrc Player

Davido_-_Jowo_(Official_Video)(256k)

Unknown artist
[02:56.95]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:02.45] My baby jo, jo

[00:04.05] Jo, jowo

[00:06.17] My baby jo, jowo

[00:08.56] My baby jo, jowo, jowo

[00:13.34] One time three gbosa for the two person wey born you

[00:17.86] I no go wan to try lose you chai they no born me well

[00:22.90] I no fit tire for your matter, lai lai say I no do

[00:27.15] Suddenly man ah calm down, man down for only you, yeah

[00:31.93] Many, many man they try to whine you

[00:34.33] I no really mind they just dey whiney

[00:36.45] Many, many gyal they try to whine me

[00:38.84] Baby no go mind dem just be whiney

[00:41.23] Many, many man they try to whine you

[00:43.62] I no really mind they just dey whiney

[00:46.01] Many, many gyal they try to whine me

[00:48.40] Baby no go mind dem just be whiney

[00:50.80] So me say jo o (jowo)

[00:53.18] Look into my eyes oh baby (jowo)

[00:55.57] Will you be my wife oh baby? (jowo)

[00:57.96] Baby, oh ya raga, raga, raga for me

[01:01.16] Jo o (jowo)

[01:02.75] Look into my eyes, oh baby (jowo)

[01:04.87] Will you be my wife? Oh baby (jowo)

[01:07.53] Baby, oh

[01:10.19] Jo, jowo

[01:12.05] My baby jo, jowo

[01:14.17] My baby jo, jowo, jowo

[01:18.95] Amina, zo mana

[01:21.35] And so me go, che si mina

[01:23.74] E be like you be my destiny na

[01:26.40] This kind of love e no dey similar

[01:28.80] Amina, mutumiya

[01:30.66] Mo la e gan

[01:31.98] Gbo temi na, ori ka kiri mu

[01:35.43] Su mo mi girl, baby speak to me now

[01:37.82] Many, many man they try to whine you

[01:40.21] I no really mind they just dey whiney

[01:42.34] Many, many gyal they try to whine me

[01:45.01] Baby no go mind dem just be whiney

[01:47.14] Many, many man they try to whine you

[01:49.53] I no really mind they just dey whiney

[01:51.92] Many, many gyal they try to whine me

[01:54.31] Baby no go mind dem just be whiney

[01:56.70] So me say jo o (jowo)

[01:58.89] Look into my eyes, oh baby (jowo)

[02:01.31] Will you be my wife oh baby? (jowo)

[02:03.96] Baby, oya ragaraga raga bo mi

[02:07.42] Jo o (jowo)

[02:08.48] Look into my eyes, oh baby (jowo)

[02:10.61] Will you be my wife oh baby (jowo)

[02:13.27] Baby, oya ragaraga raga bo mi

[02:16.45] Jo, jowo

[02:17.78] My baby jo, jowo

[02:20.17] My baby jo, jowo, jowo

[02:25.50] Jo, jowo

[02:27.36] My baby jo, jowo

[02:29.49] My baby jo, jowo, jowo

[02:33.47] (Magic Boi, take it easy on the beat)

[02:34.53] BY CRAIGMUCXI