Joeboy_-_Door_(Lyric_Visualizer)(128k)
[00:04.61] Mad
[00:07.79] Joeboy 'pon deck
[00:09.65] I wanna talk about the things
[00:11.51] I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey I dey feel)
[00:14.70] I no dey say what I no mean
[00:16.56] So if I tell you sey I like you, e be real, yea
[00:19.48] You got me confused
[00:21.07] I'm in the mood
[00:22.40] Ye am shako what you want me I can do
[00:24.53] You got me confused
[00:26.12] I'm in the mood
[00:27.18] Ye am shako what you want me I can do
[00:29.84] Egbami Ejo
[00:31.43] No shé n shé mi omo ko shé so
[00:33.56] Abi na jazz wey you do me mi o mo
[00:35.95] I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)
[00:39.40] Egbami Ejo
[00:41.26] No shé n shé mi omo ko shé so
[00:43.39] Abi na jazz wey you do me mi o mo
[00:46.04] I dey for your house oya open your door
[00:49.23] Wetin I go talk again
[00:51.89] Wetin I go do again to show you say you be
[00:54.28] Wetin I go talk again
[00:56.14] Wetin I go do again to show you say you be
[00:59.59] Wetin I go talk again
[01:01.19] Wetin I go do again to show you say you be
[01:04.64] Wetin I go talk again
[01:06.23] Wetin I go do again to show you say you be
[01:08.90] Pull up on your matter and I'm always on time
[01:12.07] Shey na only you, other girls on the side
[01:14.20] Do dem chuku-chuku like sey na porcupine
[01:16.85] And I like your way so I must say
[01:18.98] You got me confused
[01:20.57] I'm in the mood
[01:21.64] Ye am shako what you want me I can do
[01:24.03] You got me confused
[01:25.62] I'm in the mood
[01:26.68] Ye am shako what you want me I can do
[01:28.81] Egbami Ejo
[01:30.93] No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so)
[01:32.80] Abi na jazz wey you do me mi o mo
[01:35.45] I dey for your house oya open your door (oya, oya open your door)
[01:39.17] Egbami Ejo
[01:40.76] No shé n shé mi omo ko shé so
[01:42.89] Abi na jazz wey you do me mi o mo
[01:45.28] I dey for your house oya open your door
[01:48.20] Wetin I go talk again
[01:50.59] Wetin I go do again to show you sey you be
[01:53.78] Wetin I go talk again
[01:55.64] Wetin I go do again to show you sey you be
[01:58.56] Wetin I go talk again
[02:00.15] Wetin I go do again to show you sey you be
[02:03.87] Wetin I go talk again
[02:06.26] Wetin I go do again to show you sey you be
[02:08.92] Eh, eh, eh-eh-eh
[02:14.23] Eh, eh, eh-eh-eh
