Chizoba
[00:04.02] Yea
[00:06.41] Eyeh eh
[00:08.28] Oh yea oh yea
[00:10.93] Eyeh
[00:11.46] Oh yea oh yea
[00:19.71] Them no know what's up o
[00:22.90] Eyeh
[00:23.96] Something is killing me slowly
[00:26.62] And I'm feeling so lonely
[00:29.27] Now I'm looking up to God o
[00:33.55] Eyeh yeh
[00:35.40] Paid my tithe, I paid my dues
[00:38.06] See distractions everywhere
[00:40.98] Now me feeling emotions
[00:43.64] Ehh
[00:45.49] I get plenty, so many things that I really wan complain to you
[00:47.88] See those people wey they try to
[00:52.66] Bring confusion in our brotherhood, eh
[00:56.12] Baba bless my family, bless my enemies
[01:01.17] Bless everybody
[01:03.56] Together we be smiling
[01:05.68] That's why me tell them say
[01:07.81] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[01:11.81] You promise I'll never be lonely
[01:14.47] You go dey there beside me
[01:18.18] Me tell them say
[01:19.24] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[01:23.24] You promise I'll never be lonely
[01:25.88] Say you go dey there beside me
[01:29.61] Eh aih
[01:31.73] But they no know what's up ooh (at all o)
[01:35.45] My God is bigger
[01:37.04] Na Him wey dey put man on top ooh
[01:40.23] And na wetin dey sup oh
[01:45.54] I'm down on my knees everyday
[01:46.08] I pray to God, I beg am say Make nobody fall oh
[01:47.40] 'Cause now everything come dey change
[01:51.13] E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
[01:54.04] Send your power with the fire fire
[01:56.98] Strike them down, them go tire tire
[01:59.90] Show dem say You be God oh (Baba God oh)
[02:03.62] I get e plenty, so many things
[02:06.55] That I really want complain to you
[02:08.67] See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh
[02:13.98] Baba bless my family, Bless my enemies
[02:17.96] Bless everybody, Together we be smiling
[02:25.40] That's why me tell them say
[02:27.79] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[02:29.66] You promise I'll never be lonely
[02:33.90] You go dey there beside me
[02:37.09] Me tell them say Chizoba, Chizoba, Chizoba
[02:42.14] You promise I'll never be lonely
[02:45.06] Say you go dey there beside me
[02:48.52] Oh Yeah
[02:51.71] Oh Yeah
[02:53.31] Eyeh
[02:54.64] Oh Yea oh yea
[02:57.58] Eyea eyea
[03:01.03] I get e plenty so many things
[03:03.44] That I really want complain to you
[03:05.56] See those people wey them try To bring confusion in a brother hood eh
[03:10.61] Baba bless my family, Bless my enemies
[03:14.06] Make you bless everybody, Together we be smiling
[03:27.88] That's why me tell them say
[03:29.48] Chizoba, Chizoba, Chizoba
[03:29.74] You promise I'll never be lonely (you promise, you primise)
[03:31.34] You go dey there beside me
[03:34.00] Me tell them say
[03:35.59] Chizoba, Chizoba, (Chimo) Chizoba
[03:39.57] You promise I'll never be lonely
[03:42.76] Say you go dey there beside me
[03:45.71] Eh aih
[03:47.57] Ewo Chi Mo
[00:00.00] Ehehe
[00:00.00] Lord Sky on the beat
