Lrc Player

Common person

Burna boy
[03:30.39]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:22.98] Na me wey dey clean una house

[00:24.31] Na me wey dey wash una car

[00:26.17] Na me wey dey cook ununu

[00:29.89] Na me wey dey wash una cloth

[00:33.08] Na me wey dey work for your shop

[00:35.20] Na me wey dey hawk ununu

[00:38.92] I be common person, but my happiness, oh, still be my own

[00:46.90] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[00:58.86] I be common person, but my happiness, oh, still be my own

[01:27.28] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

[01:38.17] Because na God, I dey put all my faith

[01:42.16] Food for my plate, fit no do me jo

[01:44.28] Mm, balanso

[01:49.60] Even as things no dey go my way

[01:51.98] Even in days where no get nothing at all

[01:54.37] Mm, balanso

[01:59.42] Na me wey dey drive your bus

[02:02.34] Na me wey drive your keke

[02:04.73] Mm, balanso

[02:09.25] Na me wey dey run around

[02:11.92] Na me do the job

[02:14.58] Mm, balanso

[02:17.76] I be common person, but my happiness, oh, still be my own

[02:46.20] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own