5 star
[00:18.25] See I don't look like Wetin I don't see
[00:21.00] I will never forget the 90s
[00:22.77] Many nights I go dey beg for mercy
[00:25.02] Sickle cell been show me crises
[00:27.04] Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
[00:29.30] If I say my story o por, o por
[00:31.54] Fire can't cool, I'm ever blazing
[00:33.81] I roll deep with the almighty
[00:35.55] Aye 5 star lanje
[00:37.06] I dey try for myself
[00:39.07] V.I.P, no regular
[00:41.57] Can't copy this formula
[00:43.58] Aye 5 star lanje
[00:45.84] I dey try for myself
[00:48.35] V.I.P, no regular
[00:50.62] Can't copy this formula
[00:55.39] Money, na filter
[00:56.39] Don't let them fool ya
[00:57.40] Make your rabba
[00:58.90] Stack your paper
[00:59.15] Let them know when you pull up, pull up
[01:01.16] Man down when I pull, up pull up
[01:02.68] I'll be your liquor
[01:03.92] Fuck the chaser
[01:05.18] Bang, bang, bang, Undertaker
[01:06.42] They scared when I pull up, pull up
[01:07.93] Ya road man fear when I pull up, pull up
[01:11.94] Kunle from Ikotun and I be repping
[01:13.19] Shout out to Agege that city raised me
[01:15.19] Ask my crew dem, dey love me, love me
[01:16.70] Dem call me AG Baby
[01:18.71] Our government no get time for ghetto
[01:22.98] We only get love on manifesto
[01:25.49] I pray for my people
[01:27.76] Jah o, jah o, jah o
[01:29.00] Aye 5 star lanje
[01:30.01] I dey try for myself
[01:33.01] V.I.P, no regular
[01:35.28] Can't copy this formula
[01:37.29] Aye 5 star lanje
[01:40.05] I dey try for myself
[01:42.32] V.I.P, no regular
[01:44.81] Can't copy this formula
[02:03.43] Aye 5 star lanje
[02:06.44] I dey try for myself
[02:09.20] V.I.P, no regular
[02:11.46] Can't copy this formula
[02:13.46] Aye 5 star lanje
[02:15.48] I dey try for myself
[02:18.26] V.I.P, no regular
[02:20.52] Can't copy this formula
