Vanilla
[00:21.29] Falila say: "Make her come, come"
[00:22.29] She give me vanilla make her chop, chop, chop
[00:23.83] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[00:26.04] Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
[00:28.81] Falila say: "Make her come, come"
[00:31.08] She give me vanilla, make her chop, chop, chop
[00:33.57] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[00:35.80] Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
[00:38.57] Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water
[00:42.30] Just because you fine like Yemoja o
[00:44.56] Ti n ba gbe si e lara ye ma sa o
[00:47.34] Now she don dey call me daddy
[00:49.54] Love it when she's calling me Alhaji o
[00:52.05] Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o
[00:57.80] And I no dey carry last, even though sey I dey try relax
[01:02.08] Girl you know your friend carry nyash
[01:04.33] Wetin you dey do me I no like am
[01:07.07] Yeah, and I no dey carry last
[01:09.29] Even though sey I dey try relax
[01:11.30] Girl you know your friend carry nyash
[01:13.80] Wetin you dey do me I no like am, yeah
[01:17.58] Falila say: "Make her come, come"
[01:19.31] She give me vanilla make her chop, chop, chop
[01:21.30] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[01:23.80] Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye)
[01:26.59] Falila say: "Make her come, come"
[01:28.29] She give me vanilla, make her chop, chop, chop
[01:32.27] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[01:33.29] Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
[01:36.54] Mo n beri for your body, body
[01:38.03] Mo n spending all my money, money
[01:40.78] Wo bo se n carry body
[01:43.01] Yeah my sweety baby, carry body
[01:45.28] Mo n beri for your body, body
[01:47.79] Mo n spending all my money, money
[01:50.28] Wo bo se n carry body
[01:52.28] Yeah my sweety baby, carry body
[01:52.53] Falila say: "Make her come, come"
[01:59.90] She give me vanilla make her chop, chop, chop
[02:00.66] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[02:02.17] Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye)
[02:04.68] Falila say: "Make her come, come"
[02:07.67] She give me vanilla, make her chop, chop, chop
[02:10.17] Then her padi jamilah wey carry bum, bum
[02:11.41] Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
[02:15.16] And I no dey carry last
[02:17.92] Even though sey I dey try relax
[02:18.92] Girl, you know your friend carry nyash
[02:20.93] Wetin' you, dey do me I no like am, yeah
[02:24.41] And I no dey carry last
[02:26.18] Even though sey I dey try relax
[02:28.17] Girl, you know your friend carry nyash
[02:30.68] Wetin' you, dey do me I no like am, yeah
