Common person
[00:06.80] (Bong)
[00:07.82] Na me wey dey clean una house
[00:15.81] (Bong killa)
[00:23.06] Na me wey dey wash una car
[00:26.06] Na me wey dey cook ununu
[00:30.81] Na me wey dey wash una cloth
[00:33.32] Na me wey dey work for your shop
[00:35.81] Na me wey dey hawk ununu
[00:40.79] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[01:05.30] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:11.81] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[01:30.33] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:40.06] Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
[01:43.31] Fit no do me jo
[01:45.55] Mm, balanso
[01:50.29] Even as things no dey go my way
[01:52.30] Even in days where no get nothing at all
[01:55.56] Mm, balanso
[02:00.31] Na me wey dey drive your bus
[02:02.55] Na me wey drive your keke
[02:05.31] Mm, balanso
[02:09.56] Na me wey dey run around
[02:12.30] Na me do the job
[02:23.55] Mm, balanso
[02:40.31] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[02:49.30] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
