Lrc Player

Bandanna

Fireboy ft asake
[02:55.97]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:04.12] Intro

[00:08.15] P-

[00:10.12] Pre-Chorus: Fireboy DML

[00:10.48] Lowkey

[00:11.65] All of them don dey notice

[00:13.16] I’m not joking

[00:15.16] All my guys dem dem know me

[00:18.40] Since ‘06

[00:19.64] I’ve been writing this story

[00:22.63] I no be OG

[00:24.65] But if you ask dem, dem know me

[00:26.64] Verse 1: Fireboy DML

[00:27.16] I no dey blow trees

[00:29.15] Orin lo n yi mi lori

[00:31.62] Music chose me

[00:33.14] Just know this and know peace

[00:36.64] I dey lowkey

[00:38.38] But I’m never lonely

[00:40.64] Sexy ladies

[00:42.65] Come whine fi me slowly

[00:44.89] Chorus: Asake

[00:45.39] Na the love wey I see

[00:48.41] Na him wey give me liver

[00:48.65] I be ghetto boy I be sinner

[00:50.15] Fear nobody only Jehovah

[00:52.39] And I thank the lord I dey go far

[00:55.13] Usain Bolt, mo d’aleba

[00:56.90] Shoutout si awon temi ninu Shitta

[00:59.88] Bandana lori bi ti 2 Pac

[01:01.92] Midnight walkers, karashika

[01:05.88] Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)

[01:09.62] Oh coming (L’Eko)

[01:12.65] Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)

[01:13.39] Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)

[01:18.63] Wey go foreign (Dey go foreign)

[01:20.63] Oshe Mr. Money

[01:22.39] Verse 2: Fireboy DML

[01:22.89] I’m never weak

[01:23.12] I never cease

[01:24.14] Till eternity

[01:25.41] I’m on fire

[01:27.15] My legacy will not die

[01:29.14] My family is for life

[01:31.38] Where dem dey?

[01:32.66] Who dem be? (Awon da?)

[01:33.89] Dem go craze

[01:34.89] Dem go tire

[01:36.13] Dem go say

[01:37.17] Dem go say

[01:38.37] Dem no know wetin dey sup

[01:40.15] Pre Chorus: Fireboy DML

[01:40.44] But lowkey

[01:42.14] All of them don dey notice

[01:44.17] I’m not joking

[01:46.64] All my guys dem dem know me

[01:50.64] Since ‘06

[01:51.42] I’ve been writing this story

[01:53.88] I no be OG

[01:58.17] But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[02:00.13] Chorus: Asake

[02:00.65] Na the love wey I see

[02:01.40] Na him wey give me liver

[02:01.69] I be ghetto boy I be sinner

[02:03.41] Fear nobody only Jehovah

[02:05.66] And I thank the lord I dey go far

[02:08.63] Usain Bolt, mo d’aleba

[02:10.66] Shoutout si awon temi ninu Shitta

[02:12.40] Bandana lori bi ti 2 Pac

[02:15.12] Midnight walkers, karashika

[02:19.14] Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)

[02:22.65] Oh coming (L’Eko)

[02:24.64] Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)

[02:27.91] Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)

[02:31.89] Wey go foreign (Dey go foreign)

[02:33.88] Oshe Mr. Money

[02:37.37] Dem never see me coming

[02:40.64] See me coming

[02:42.91] Mo gbe wan ni is coming

[02:46.41] Naija boy wey dey go foreign

[02:49.87] Wey go foreign

[02:51.88] Oshe Mr. Money