Temptation
[00:08.15] (BGRZ this is a banger)
[00:10.12] How do you love like that?
[00:14.65] Your eyes no dey dry water
[00:19.13] Today I dey on this one
[00:21.13] Tomorrow that one
[00:22.87] If it wasn't for you
[00:25.39] Wetin aboy for do
[00:26.87] In all of these temptations, temptations
[00:32.63] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[00:37.89] You see in all of these temptations, temptations
[00:40.64] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[00:47.87] Oh-oh, oh, oh-oh
[00:48.87] My rizzler
[00:50.87] When I dey down, I roll one
[00:54.15] To go back up
[00:57.63] Oh-oh, oh, oh-oh
[00:59.13] My day one
[01:00.38] From way back you dey there
[01:03.12] You no give up
[01:07.39] When I don backslide
[01:09.38] In my passions and in my prayers
[01:10.86] When I no get occupation
[01:13.13] Only you see my potentials
[01:16.63] I don't even keep up with my family
[01:22.13] Barely even post my picture on Insta
[01:22.89] Cannot deny that I got issues sadly
[01:25.38] But you dey for me today
[01:31.66] You dey tomorrow
[01:32.88] Muna gi go be forever
[01:35.88] All the things you wish for me
[01:41.13] I wish for you
[01:42.89] Me and you together, forever
[01:46.88] In all of these temptations, temptations
[01:51.38] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[01:56.64] You see in all of these temptations, temptations
[02:01.14] Wey dey inside my life, you still hold me strong
[02:06.37] Oh-oh, oh, oh-oh
[02:07.89] My rizzler
[02:09.39] When I dey down, I roll one
[02:14.65] To go back up
[02:16.13] Oh-oh, oh, oh-oh
[02:18.39] My day one
[02:19.89] From way back you dey there
[02:21.88] You no give up
