We Plenti
[00:03.87] Hmm hmm hmm hmm
[00:10.52] You don hustle tire
[00:15.30] You no dey take holiday
[00:19.81] You write application
[00:22.46] You go for audition
[00:25.12] But still e be like say e no dey pay
[00:29.90] They don laugh you tire
[00:33.63] Some say shey na till you mate get aeroplane
[00:39.20] Before you go make am
[00:41.59] You beg God to make am
[00:43.98] But see everybody get hin lane
[00:47.97] So my brother hustle
[00:50.63] So my sister work
[00:53.02] No condition lasts forever
[00:55.14] Your own turn dey come
[00:57.79] So my brother hustle
[01:00.46] So my sister work o
[01:03.11] Beans no dey cook forever
[01:05.51] Your own beans go done
[01:08.42] If you see person wey make own rejoice with them
[01:13.21] If you they ask you whats you own take no offense
[01:18.25] See this life na turn by turn o
[01:20.91] Your time dey come
[01:23.30] Because no be only you kill Jesus
[01:25.95] We plenti for there
[01:31.00] Oh oh oh oh oh oo
[01:37.37] One day e go better
[01:40.56] One day one day
[01:42.69] Some day make we bend down
[01:46.94] When they tell you money no be everything
[01:50.13] You dey vex you dey para
[01:52.25] You say me sef I wan get am oh oh
[01:56.23] So my brother hustle
[01:58.89] Kara moshe ooo
[02:01.28] No condition lasts forever
[02:03.67] Your own turn dey come oh oh oh oh
[02:07.13] So make you hustle hustle hustle
[02:10.31] Make you worki oo
[02:11.11] Beans no dey cook forever
[02:13.23] Your beans go don your beans go done
[02:16.68] If you see person wey make own
[02:19.08] Rejoice with them
[02:21.47] If you they ask you what’s you own
[02:23.86] Take no offense
[02:26.25] See this life na turn by turn
[02:28.91] Your time dey come
[02:31.30] Because no be only you kill Jesus
[02:34.22] We plenti for there we plenti
[02:36.61] Show me person wey work hard o
[02:40.86] From night till dawn from night till dawn
[02:41.39] Na the person wey go chop o
[02:43.25] If you no give up
[02:45.37] See this life na turn by turn oo
[02:48.03] Your time dey come
[02:50.43] Because no be only you kill Jesus
[02:53.61] We plenti for there
[02:55.47] So my brother hustle
[02:57.06] O my sister work
[02:59.45] Owu no dey last forever
[03:00.78] Your own time go come
[03:04.23] So oo my brother hustle jare
[03:06.89] So my sister work
[03:09.28] Beans no dey cook forever
[03:11.67] Your own beans go done
[03:13.27] Cook forever oo oooooo
[03:15.13] If you see person wey make own
[03:17.52] Rejoice with them
[03:19.64] And if you they ask you what’s you own
[03:24.42] Take no offense forgive and forget oh
[03:25.22] See this life na turn by turn
[03:27.35] Your time dey come
[03:29.47] Tori because no be only you kill Jesus by yourself
[03:32.66] We plenti for there
[03:34.78] Show me person wey dey work hard o
[03:36.65] From night till dawn
[03:39.04] Na the person wey go chop o
[03:41.69] if you no give up
[03:43.81] See this life na turn by turn
[03:46.46] Your time dey come uuh uh uh
[03:49.13] Because no be only you kill Jesus uuh uh uh
[03:52.05] We plenti for there
[03:54.97] We plenti for the matter
[03:57.09] We plenti for there
[03:59.49] No let your hope scatter
[04:02.14] Oooh oh we plenti for there
[04:04.00] Aaah ahh ah aah
[04:06.39] Ohhh oh oh oh
[04:07.72] Aaah ah ah ah ah
[04:09.32] No be only you kill Jesus
[04:11.70] We plenti for there
