Bandana || TrendyBeatz.com
[00:09.85] Low-key
[00:11.00] All of them don dey notice
[00:13.65] I'm not joking
[00:15.53] All my guys dem, dem know me
[00:18.73] Since '06
[00:20.05] I've been writin' this story
[00:22.97] I no be OG
[00:24.56] But, if you ask dem, dem know me
[00:27.75] I no dey blow trees
[00:29.34] Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
[00:32.26] Music chose me
[00:33.86] Just know this and know peace (know peace)
[00:36.78] I dey lowkey
[00:38.37] But, I'm never lonely
[00:41.03] Sexy ladies
[00:42.89] Come whine fi me slowly
[00:45.28] Na the love wey I see na hin wey give me liver
[00:48.20] I be ghetto boy, I be sinner
[00:50.59] Fear nobody, only Jehovah
[00:52.99] And, I thank the Lord, I dey go far
[00:55.11] Usain Bolt, mo d'aleba
[00:57.23] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[00:59.36] Bandana lori bi ti 2Pac
[01:02.03] Midnight walkers, Karashika, ahh
[01:05.75] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[01:09.50] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[01:11.67] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[01:14.96] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[01:18.95] Wey go foreign (wey go foreign)
[01:20.80] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
[01:22.56] I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
[01:24.70] 'Til eternity, I'm on fire
[01:27.11] My legacy will not die
[01:29.23] My family is for life
[01:31.63] Where dem dey?
[01:32.23] Who dem be? (awon da?)
[01:33.84] Dem go craze, dem go tire
[01:35.97] Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
[01:38.16] "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
[01:40.82] But, low-key
[01:42.15] All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
[01:45.08] I'm not joking
[01:46.96] All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
[01:49.88] Since '06 ('06)
[01:51.47] I've been writin' this story (sto-ry)
[01:54.39] I no be OG
[01:56.00] But, if you ask dem, dem know me
[01:58.11] (Giddem)
[01:58.71] Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
[02:01.44] I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
[02:03.77] Fear nobody, only Jehovah
[02:05.89] And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
[02:08.28] Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
[02:10.67] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[02:12.53] Bandana lori bi ti 2Pac
[02:15.20] Midnight walkers, Karashika, ahh
[02:18.93] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[02:22.71] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[02:24.84] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[02:28.02] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[02:30.95] Wey go foreign (wey go foreign)
[02:33.87] Oshey, Mr. Money
[02:37.06] Dem never see me comin'
[02:41.33] Hmm-mm, comin'
[02:43.26] Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
[02:46.43] Naija boy wey dey go foreign
[02:50.42] Wey go foreign
[02:52.27] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
[00:00.00] Lyrics made by Ogbonna
