Lrc Player

Rush

Ayra Starr
[03:05.13]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:00.41] Ohh (Vibez)

[00:09.74] Pa pa ri, pi pa pa ri pa

[00:12.92] Pa pa ri, pi pa pa ri pa

[00:15.58] Pa pa ri, pa

[00:18.50] Sabi girl no dey too like talk

[00:22.22] Animals dey in human form

[00:24.35] Padi man nobody like work

[00:26.74] But you must hustle if you wan chop

[00:29.13] E no finish, dem wan fight us

[00:31.52] If them they run them no fit catch up

[00:33.91] I no dey form say I too righteous

[00:36.30] No come dey form say you too like us

[00:39.22] Me no getty time for the hate and the bad energy

[00:42.14] Got mi mind on my money

[00:44.27] Make you dance like Poco Lee

[00:46.66] Steady green like broccoli

[00:48.79] Steady on my grind, no wan hear what they want telly me

[00:51.70] Kudi na my fantasy

[00:54.09] Dem wan dey check if my tap e no rush

[00:57.02] But e dey rush

[00:58.35] E dey rush well, well

[00:59.68] E be much

[01:00.74] Na God dey make my tap, e dey rush

[01:03.66] The kind money we touch, yeah

[01:06.58] E dey rush

[01:07.91] E dey rush well, well

[01:09.24] E be much

[01:10.30] No be hype everybody dey crush

[01:13.22] There's no dulling with us

[01:14.81] (There's no dulling with us, oh)

[01:16.15] Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)

[01:18.80] Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)

[01:20.66] Pa pa ri, yeah

[01:22.52] Pa pa pa ri, pa ri pa

[01:25.71] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)

[01:28.63] You never touch, you dey form papas (yeah)

[01:31.02] Which kind money we never see before

[01:33.41] Kosi elomi, gat me feeling I'm the one

[01:35.53] Aje, aje, aje

[01:37.94] Can never take my cake away

[01:40.33] Aje, you can't count my grace

[01:43.25] I just dey my lane, my lane

[01:46.44] Me no getty time for the hate and the bad energy

[01:49.36] Got mi mind on my money

[01:51.49] Make you dance like Poco Lee

[01:54.14] Steady green like broccoli

[01:56.00] Steady on my grind, no wan hear what they want telly me

[01:59.19] Kudi na my fantasy (yeah, yeah)

[02:01.31] Dem wan dey check if my tap e no rush

[02:04.24] But e dey rush

[02:05.56] E dey rush well, well

[02:06.63] E be much (e be much)

[02:07.70] Na God dey make my tap, e dey rush

[02:10.63] The kind money we touch, yeah

[02:13.29] E dey rush

[02:15.15] E dey rush well, well

[02:16.47] E be much

[02:17.80] No be hype everybody dey crush

[02:20.46] There's no dulling with us

[02:22.58] (There's no dulling with us, oh)

[02:23.64] 'Cause e dey rush

[02:24.71] E dey rush well, well

[02:26.03] E be much

[02:27.36] Na God dey make my tap, e dey rush

[02:30.02] The kind money we touch

[02:32.94] E dey rush

[02:34.27] E dey rush well, well

[02:35.35] E be much

[02:36.67] No be hype everybody dey crush

[02:39.86] There's no dulling with us

[02:41.72] (There's no dulling)

[02:46.77] Yeah, yeah

[02:50.49] Yeah, yeah

[02:53.94] Mmh, ahh