Lrc Player

That Guy

Zlatan
[03:18.58]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:00.08] Kapaichumarimarichopaco

[00:07.03] (Chech)

[00:07.58] Ayiii

[00:07.85] (Change Ur Producer)

[00:08.38] Astalavi, give them

[00:08.66] Say

[00:09.50] Adam chop apple

[00:11.11] Abi you no dey read bible?

[00:13.55] What will be will be, na english be obstacle

[00:17.55] Many people don try, many people don fail

[00:18.09] I no wan be that guy

[00:22.86] If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

[00:26.59] I say, many people make am, many people succeed

[00:28.99] Dem no get long life

[00:31.66] When the time comes brother, you must cry your cry

[00:36.16] Everyday, I dey thank God for my life

[00:39.91] Say na your plaster make all my corner tight

[00:45.30] I dey pray to Jah make I no backslide

[00:49.55] Agеge Bread wey don turn to slicе

[00:52.75] Many people don try, many people don fail

[00:55.68] I no wan be that guy

[01:00.25] Say

[01:02.66] I thank God say I no give up

[01:03.20] Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je’omo)

[01:05.06] I call them, so, dem no pick up

[01:06.68] When I dey see this money, still dem no tell us

[01:09.33] Dubai, Peckham, and I run am one kind

[01:11.21] This your music, dem must see am worldwide (kilowi?)

[01:13.60] You wan stop me? e be like say you wan die

[01:15.46] You wan know wetin me and God don conclude for all star

[01:18.39] Mr. Investor

[01:19.72] As you dey vex, make you chop life oh

[01:21.58] ’Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go

[01:27.16] Many people don try, many people don fail

[01:30.10] I no wan be that guy

[01:32.50] If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

[01:35.96] I say, many people make am, many people succeed

[01:38.62] Dem no get long life

[01:41.35] When the time comes brother, you must cry your cry

[01:46.13] Everyday, I dey thank God for my life

[01:50.38] Say na your plaster make all my corner tight

[01:54.64] I dey pray to Jah make I no backslide

[01:59.17] Agege Bread wey don turn to slice

[02:02.61] Many people don try, many people don fail

[02:05.59] I no wan be that guy

[02:06.91] I no wan come this life in vain

[02:08.77] I no come this life to come fail

[02:11.17] I no wan know hunger again

[02:13.29] When my gbedu drop, all of them dide

[02:15.14] Awon toh nipe “koshe shey”

[02:17.35] Won

[02:17.89] Pe mi nsin, won fe ba nshere

[02:19.74] Ere ife tabi suwe?

[02:21.60] E dakun, e je k’oro wa maye

[02:24.00] Mr. Investor

[02:25.32] As you dey vex, make you chop life oh

[02:27.21] ‘Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go

[02:32.54] Many people don try, many people don fail

[02:35.20] I no wan be that guy

[02:38.15] If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

[02:41.61] I say, many people make am, many people succeed

[02:44.57] Dem no get long life

[02:46.69] When the time comes brother, you must cry your cry

[02:51.75] Everyday, I dey thank God for my life

[02:56.00] Say na your plaster make all my corner tight

[03:00.02] I dey pray to Jah make I no backslide

[03:04.89] Agege Bread wey don turn to slice

[03:08.56] (Timi Jay on the track)