Lrc Player

Gold

Limoblaze ft Ada Ehi
[02:54.37]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:16.54] I don look all around

[00:17.59] I no see anything wey go hinder me

[00:20.78] Cause the love wey my daddy dey give on daily dey ginger me

[00:24.19] Dem wan give me the Dollar (I say no)

[00:26.04] Dem wan give me the Pounds oh (I say no)

[00:28.17] Dem say make I sign am (I say no)

[00:30.29] Papa God, na You I want oh

[00:33.22] E be like dem no know say you're my heart desire

[00:37.21] And anything wey concern you, I no go retire

[00:40.93] Cause I got something more than gold

[00:43.31] Oh, my God is more than gold

[00:45.44] You're the lover of my soul

[00:47.56] For this thing is more than gold

[00:49.96] Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

[00:54.21] Even if them pull up with a Benz, I no go enter

[00:58.72] I no go leave your side

[01:00.04] We go dey till Paradise

[01:02.70] Shey you dey feel my vibe

[01:04.30] Me I get Eternal Life oh

[01:06.96] Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

[01:11.20] Even if them pull up with a Benz, I no go Enter

[01:15.45] I no go leave your side

[01:17.05] We go dey till Paradise

[01:19.71] Shey you dey feel my vibe

[01:21.30] Me I get Eternal Life oh

[01:24.76] Put am for inside your Pata

[01:26.36] I no care for that your Dollar

[01:28.78] Put am for inside your Pata

[01:30.91] I no care for that your Dollar

[01:33.03] Put am for inside your Pata

[01:34.91] I no care for that your Dollar

[01:37.31] Space, space, space, space, space

[01:39.99] What's wrong with you?

[01:41.58] This my head, my head

[01:43.70] E correct, E correct

[01:45.83] This my name, E go loud

[01:47.69] E go loud oh

[01:49.03] Oya take a picture

[01:51.15] You and me together

[01:53.32] In the nearest future

[01:55.44] Make you for remember say

[01:58.10] E be everything when I begin no far

[02:02.34] I go carry my Jesus, I no go need your car

[02:06.07] I got something more than gold

[02:08.19] Oh, my God is more than gold

[02:10.31] You're the lover of my soul

[02:12.44] Oh this thing is more than gold

[02:15.11] Even if na Dollar wey dem give me, e no matter

[02:19.09] Even if them pull up with a Benz, I no go enter

[02:23.61] I no go leave your side

[02:25.21] We go dey till Paradise

[02:27.86] Shey you dey feel my vibe

[02:29.46] Me I get Eternal Life oh

[02:32.64] Put am for inside your Pata

[02:34.50] I no care for that your Dollar

[02:36.90] Put am for inside your Pata

[02:38.48] I no care for that your Dollar

[02:41.15] Put am for inside your Pata

[02:43.00] I no care for that your Dollar

[02:45.13] Space, space, space, space, space

[02:47.78] What's wrong with you?