Lrc Player

Everyday

Wizkid
[03:20.26]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:01.30] grateful

[00:03.06] To be have been loved

[00:04.04] And to be loved now

[00:05.55] And to be able to love

[00:07.30] Because that liberates, love liberates

[00:11.29] It doesn't just hold, that's ego

[00:16.54] Love liberates

[00:19.05] Hmm, hmm

[00:22.30] Na, na, na, eh-na, na, na, na

[00:24.54] Eh, na, na, na

[00:28.55] Every day, I say every day

[00:32.56] I know struggle dey

[00:34.54] All my brother we go dey pray too

[00:37.55] Every day, I say every day

[00:42.54] Problem no dey finish

[00:44.30] But my brothers we dey play yo, oh

[00:48.80] Hmm, mogbe, oh

[00:51.04] Rotate this kind low wait

[00:53.04] Wey dey make me grab my J and Moet, oh

[00:55.55] And I wan do the things wey I go forget

[00:58.05] And when I'm down when I feel like no way, oh

[01:00.29] And when I feel like everything ko pe, oh

[01:02.81] I be gee, I be one man mopol

[01:05.32] But I still dey for my brothers 'til we throwaway, oh

[01:07.57] Shey tonight I need ileke to gba na

[01:09.80] Omo pelu ileke to sha na

[01:12.05] I go run am bumper to bumper na

[01:14.55] For the life I dey live, I need your love

[01:17.06] (Yebo)

[01:18.30] Make them no try am

[01:20.04] Oh baby, come through body to gba na

[01:21.78] For the life on the road is rough on top

[01:24.30] Take a shot make we burn am, all night long, yeah

[01:26.79] Never say things I don't know, no, no

[01:29.80] If I take things I fit jogodo

[01:32.28] So I just stay on a low, low, low

[01:34.82] As long as say kpa dey for shokoto

[01:37.29] Every day, I say every day

[01:41.06] I know struggle dey

[01:43.04] All my brother we go dey pray too

[01:47.03] Every day, I say every day

[01:50.82] Problem no dey finish

[01:52.55] But my brothers we dey play yo, oh

[01:56.79] If you dey ask me

[01:58.04] Tell me who I go ask bayi

[01:59.30] As a romantical make I like see you

[02:01.55] Yeah, the life wey we live no be casino

[02:04.05] Na the life wey we dey play now I be Gatsby

[02:06.55] Na so we dey for the street, now e gats be, oh

[02:09.04] And the girl dem dey pray for the man ding, oh

[02:11.54] I want the black skin girl and the light skin

[02:13.80] Make you no say you and I try

[02:16.32] Money cause tsunami, make you dance for daddy

[02:18.29] Things wey I get say my girl you know reach

[02:21.05] With the life on the road, we dey go as e go

[02:23.05] Pray we no stop, yeah, we dey on the road

[02:25.54] Shey tonight I need ileke to gba na

[02:28.04] Omo pelu ileke to sha na

[02:30.55] I go run am bumper to bumper na

[02:32.80] For the life I dey live, I need your love

[02:35.29] (Yebo)

[02:36.29] Every day, I say every day

[02:40.05] I know struggle dey

[02:41.78] All my brother we go dey pray too

[02:45.79] Every day, I say every day

[02:49.54] Problem no dey finish

[02:51.55] But my brothers we dey play yo, oh