Lrc Player

Wizkid - Plenty Loving (Official Audio)

Unknown artist
[02:51.46]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:08.82] Send you

[00:10.31] And You know say Big Wiz I no send you

[00:11.80] E don Dey tey i one tell you

[00:14.32] Many things wey Dey my mind I one tell you

[00:16.56] Bless the day that I found you

[00:18.57] All the tings wey Dey mind I one show you

[00:20.81] I'm on the road on a daily

[00:22.81] Na Wetin me and you go chop i one find you

[00:25.56] Cos I go love you Jeje

[00:27.32] And I go give you make you sempe

[00:29.57] Yea I go love baby sempe

[00:31.56] I be loving all you touch

[00:32.80] I want Pepe

[00:34.06] Shebi E wo ni Mo fefe

[00:36.06] I no go use your love dey play tete

[00:38.06] And you know sisi nene

[00:40.31] This kind of loving I one Jembe

[00:42.81] I go let you body know

[00:45.30] Baby let nobody know

[00:47.62] I want let your body know

[00:49.57] Carry go

[00:50.80] Carry go

[00:51.81] I go let your body know

[00:54.06] Baby let nobody know

[00:56.31] I want let your body know

[00:58.32] Carry go

[00:59.56] Carry go

[01:00.56] Girl I go meet you for down down

[01:02.30] Dem Dey call me Mr lover

[01:03.81] I go give you plenty loving

[01:06.56] Say i go kill you with this loving

[01:09.06] Girl I go meet you for down down

[01:11.31] I go give you many loving

[01:13.31] I go give you plenty loving

[01:15.31] Girl i go kill you with this loving oh

[01:18.56] Girl nobody wine pass you

[01:21.56] And the thigns you dey do with your waist

[01:24.57] Girl e pass me and you

[01:26.82] Girl you Dey burn pass claro

[01:31.31] And your type I never see my girl no wayo

[01:35.57] I go let you body know

[01:37.56] Baby let nobody know

[01:39.81] I want let your body know

[01:42.06] Carry go

[01:43.06] Carry go

[01:44.56] I go let your body know

[01:46.55] Baby let nobody know

[01:48.55] I want let your body know

[01:50.81] Carry go

[01:52.07] Carry go

[01:53.06] Girl I go meet you for down down

[01:55.07] Dem dey call me Mr lover

[01:56.81] I go give you many loving

[01:59.32] Say i go kill you with this loving

[02:01.31] Girl I go meet you for down down

[02:03.57] I go give you many loving

[02:05.55] I go give you plenty loving

[02:07.81] Girl I go kill you with this loving