Lrc Player

Asiwaju

Ruger
[03:36.08]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:02.01] Intro

[00:18.48] Ku Dat Thin (cook that thing)

[00:19.54] Pre-Chorus

[00:19.81] Man getting high till I fade out

[00:22.20] If the vibe no pure, on my way out

[00:24.33] Hullabaloo anytime we step out

[00:26.72] The men dem outside we no dey house

[00:29.10] No dey look for us we no dey house

[00:31.50] You no dey see the moolah we don spray out

[00:33.63] Thank God say the Maga don pay out

[00:36.02] Ope ooooo

[00:37.34] Chorus

[00:38.68] See, I’m ahead of them, Asiwaju

[00:41.05] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[00:42.92] No man fit talk shit to mi

[00:45.84] Ni ilu mi, you go collect ooo

[00:48.24] See omo na me dey lead, Asiwaju

[00:50.88] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[00:53.81] No man fit talk shit to mi

[00:55.41] Ni ilu mi, you go collect ooo

[00:58.33] Cheers my friends and Clique

[01:00.46] When I call demma all pulling up quick

[01:02.31] Strapped up with the guns and the swords and things

[01:04.72] Bring hell to anybody wey try test me

[01:07.10] I’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy

[01:09.23] I be Old man, no go dey call me Gen Z

[01:11.63] Bredda see

[01:12.68] Steady giving them, mo ti lo far

[01:15.08] They can never near mi

[01:16.93] As my lover, lover don go

[01:19.86] My Oyinbo wife don show

[01:22.24] Omo my Polo white my face show

[01:24.64] Sweet boy for life, they dunno know

[01:27.03] Your serious bae dey worry my phone

[01:29.42] E don dey sup for back, You dunno

[01:31.81] Everyday we dey run am on code

[01:34.21] You suppose to know how the thing go

[01:36.60] Man getting high till i fade out

[01:38.71] If the vibe no pure, on my way out

[01:41.11] Hullabaloo anytime we step out

[01:43.24] The men dem outside we no dey house

[01:46.15] No dey look for us we no dey house

[01:48.28] You no dey see the moolah we don spray out

[01:50.67] Thank God say the Maga don pay out

[01:53.06] Ope ooooo

[01:55.19] See, I’m ahead of them, Asiwaju

[01:58.10] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[02:01.03] No man fit talk shit to mi

[02:02.62] Ni ilu mi, you go collect ooo

[02:05.28] See omo na me dey lead, Asiwaju

[02:07.40] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[02:09.53] No man fit talk shit to mi

[02:12.45] Ni ilu mi, you go collect ooo

[02:15.10] I’m on a different steeze

[02:17.50] Singlet, belt and ripped out jeans

[02:19.89] Man too wise, I no fit loose that cheese

[02:22.28] Oluwa thunder my body with blessings

[02:24.67] Ogbeni, Ogbeni, leave that thing

[02:27.32] When I say Kukuruku, Cook that thing

[02:29.45] Who dey check? Who dey check am, oya look that thing

[02:31.84] Face white, Yansh black, carry build that thing

[02:33.96] Make nobody try stress me, I no be JJC

[02:36.88] I don’t know if you get teeth on the top rating, I fit race with the best team

[02:39.28] You wan race me, we no dey do the same thing

[02:41.14] Girl e no be Jet Ski, you say weytin?

[02:46.45] No go reason me less, Omo you go chop crappin

[02:48.83] I do it diligently, won le mi

[02:51.23] Won le ba mi

[03:15.40] Man getting high till I fade out

[03:16.46] If the vibe no pure, on my way out

[03:17.27] Hullabaloo anytime we step out

[03:19.38] The men dem outside we no dey house

[03:22.30] No dey look for us we no dey house

[03:24.43] You no dey see the moolah we don spray out

[03:26.82] Thank God say the Maga don pay out

[03:29.21] Ope ooooo

[03:31.34] See, I’m ahead of them, Asiwaju

[00:00.00] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[00:00.00] No man fit talk shit to mi

[00:00.00] Ni ilu mi, you go collect ooo

[00:00.00] See omo na me dey lead, Asiwaju

[00:00.00] I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi

[00:00.00] No man fit talk shit to mi

[00:00.00] Ni ilu mi, you go collect ooo