Lrc Player

Asiwaju | JustNaija.com

Ruger
[03:36.08]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:19.80] Man getting high till I fade out

[00:21.99] If the vibe no pure, on my way out

[00:24.39] Hullabaloo, anytime we step out

[00:26.84] The men dem outside, we no dey house

[00:29.57] No dey look for us, we no dey house

[00:31.69] You no dey see the mulla, we don spray out

[00:34.16] Thank God say the maga don pay out

[00:36.43] Ope ooo

[00:38.54] See, I'm ahead of them, Asiwaju

[00:41.55] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

[00:44.22] No man fit talk shit to me

[00:46.07] Ni ilu mi, you go collect o

[00:48.52] See, omo na me dey lead, Asiwaju

[00:51.17] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

[00:53.82] No man fit talk shit to me

[00:55.68] Ni ilu mi, you go collect o

[00:58.64] Cheers to my friends and clique

[01:00.30] When I call demma all pulling up quick

[01:02.37] Strapped up with the guns and the swords and things

[01:04.76] Bring hell to anybody wey try test me

[01:06.89] I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy

[01:09.56] I be old man, no go dey call me Gen-Z

[01:11.95] Brother see, steady giving them gap

[01:14.43] Mo ti lo far, they can never near me

[01:17.61] As my laba laba just go

[01:20.27] My oyinbo wife don show

[01:22.67] Omo, my polo white, my face show

[01:25.11] Sweet boy for life, you don't know

[01:27.50] Your serious babe dey worry my phone

[01:29.44] E don dey sup for back, you don't know

[01:32.10] Everyday we dey run am on code

[01:34.23] You suppose to know how the thing go

[01:36.88] Man getting high till I fade out

[01:38.74] If the vibe no pure, on my way out

[01:41.20] Hullabaloo, anytime we step out

[01:43.59] The men dem outside, we no dey house

[01:46.53] No dey look for us, we no dey house

[01:48.66] You no dey see the mulla, we don spray out

[01:50.78] Thank God say the maga don pay out

[01:53.17] Ope ooo

[01:55.29] See, I'm ahead of them, Asiwaju

[01:58.50] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

[02:00.89] No man fit talk shit to me

[02:02.75] Ni ilu mi, you go collect o

[02:05.14] See, omo na me dey lead, Asiwaju

[02:08.06] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

[02:10.45] No man fit talk shit to me

[02:12.32] Ni ilu mi, you go collect o

[02:15.79] I'm on a different steeze

[02:17.65] Singlet, belt and ripped out jeans

[02:20.04] Man too wise, I no fit lose that cheese

[02:22.43] Oluwa thunder my body with blessings

[02:25.14] Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing

[02:27.35] When I say kukuruku! Cook that thing

[02:29.27] Who dey che- who dey check am, oya look that thing

[02:31.64] Face white, yansh black, I rebuke that thing

[02:34.30] Make nobody try stress me, I no be JJC

[02:36.95] I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team

[02:41.00] You wan race me? We no dey do the same thing

[02:44.19] Canoe no be jet ski, omo you say wetin

[02:46.64] No go reason me less, omo you go chop craping

[02:48.77] I do it diligently

[02:50.64] Won le mi, won le ba mi

[02:53.64] Man getting high till I fade out

[02:55.76] If the vibe no pure, on my way out

[02:58.15] Hullabaloo, anytime we step out

[03:00.54] The men dem outside, we no dey house

[03:03.26] No dey look for us, we no dey house

[03:05.11] You no dey see the mulla, we don spray out

[03:07.57] Thank God say the maga don pay out

[03:09.96] Ope ooo

[03:12.90] Man getting high till I fade out

[03:14.76] If the vibe no pure, on my way out

[03:17.22] Hullabaloo, anytime we step out

[03:19.69] The men dem outside, we no dey house

[03:22.35] No dey look for us, we no dey house

[03:24.47] You no dey see the mulla, we don spray out

[03:26.94] Thank God say the maga don pay out

[03:29.33] Ope ooo

[00:00.00] Lyrics Made by Ogbonna