Asiwaju
[00:20.35] Man getting high till I fade out
[00:22.60] If the vibe no pure, on my way out
[00:24.98] Hullabaloo, anytime we step out
[00:27.37] The men dem outside, we no dey house
[00:30.04] No dey look for us, we no dey house
[00:32.17] You no dey see the mulla, we don spray out
[00:34.57] Thank God say the maga don pay out
[00:37.22] Ope ooo
[00:39.08] See, I'm ahead of them, Asiwaju
[00:42.01] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
[00:44.93] No man fit talk shit to me
[00:46.79] Ni ilu mi, you go collect o
[00:48.91] See, omo na me dey lead, Asiwaju
[00:51.58] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
[00:54.52] No man fit talk shit to me
[00:56.38] Ni ilu mi, you go collect o
[00:58.77] Cheers to my friends and clique
[01:00.63] When I call demma all pulling up quick
[01:02.82] Strapped up with the guns and the swords and things
[01:05.47] Bring hell to anybody wey try test me
[01:07.60] I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
[01:10.01] I be old man, no go dey call me Gen-Z
[01:12.66] Brother see, steady giving them gap
[01:15.05] Mo ti lo far, they can never near me
[01:18.52] As my laba laba just go
[01:20.91] My oyinbo wife don show
[01:23.57] Omo, my polo white, my face show
[01:25.43] Sweet boy for life, you don't know
[01:27.82] Your serious babe dey worry my phone
[01:30.21] E don dey sup for back, you don't know
[01:32.60] Everyday we dey run am on code
[01:34.73] You suppose to know how the thing go
[01:37.39] Man getting high till I fade out
[01:39.25] If the vibe no pure, on my way out
[01:41.91] Hullabaloo, anytime we step out
[01:45.10] The men dem outside, we no dey house
[01:46.96] No dey look for us, we no dey house
[01:48.85] You no dey see the mulla, we don spray out
[01:51.51] Thank God say the maga don pay out
[01:53.90] Ope ooo
[01:56.03] See, I'm ahead of them, Asiwaju
[01:58.94] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
[02:00.81] No man fit talk shit to me
[02:03.72] Ni ilu mi, you go collect o
[02:05.85] See, omo na me dey lead, Asiwaju
[02:08.51] I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
[02:11.17] No man fit talk shit to me
[02:13.04] Ni ilu mi, you go collect o
[02:15.96] I'm on a different steeze
[02:18.61] Singlet, belt and ripped out jeans
[02:20.75] Man too wise, I no fit lose that cheese
[02:22.88] Oluwa thunder my body with blessings
[02:25.54] Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
[02:27.66] When I say kukuruku! Cook that thing
[02:30.05] Who dey che- who dey check am, oya look that thing
[02:32.44] Face white, yansh black, I rebuke that thing
[02:34.85] Make nobody try stress me, I no be JJC
[02:37.51] I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
[02:41.50] You wan race me? We no dey do the same thing
[02:44.15] Canoe no be jet ski, omo you say wetin
[02:47.07] No go reason me less, omo you go chop craping
[02:49.46] I do it diligently
[02:51.07] Won le mi, won le ba mi
[02:53.99] Man getting high till I fade out
[02:56.12] If the vibe no pure, on my way out
[02:58.52] Hullabaloo, anytime we step out
[03:00.92] The men dem outside, we no dey house
[03:04.64] No dey look for us, we no dey house
[03:05.96] You no dey see the mulla, we don spray out
[03:08.35] Thank God say the maga don pay out
[03:10.74] Ope ooo
[03:13.66] Man getting high till I fade out
[03:15.52] If the vibe no pure, on my way out
[03:17.91] Hullabaloo, anytime we step out
[03:20.04] The men dem outside, we no dey house
[03:24.59] No dey look for us, we no dey house
[03:25.91] You no dey see the mulla, we don spray out
[03:27.51] Thank God say the maga don pay out
[03:29.90] Ope oooo
