Bandana
[00:09.56] Low-key
[00:11.15] All of them don dey notice
[00:13.54] I'm not joking
[00:15.41] All my guys dem, dem know me
[00:18.61] Since '06
[00:19.92] I've been writin' this story
[00:22.58] I no be OG
[00:24.70] But, if you ask dem, dem know me
[00:27.66] I no dey blow trees
[00:29.24] Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
[00:31.63] Music chose me
[00:33.49] Just know this and know peace (know peace)
[00:36.95] I dey lowkey
[00:38.28] But, I'm never lonely
[00:40.94] Sexy ladies
[00:43.06] Come whine fi me slowly
[00:45.72] Na the love wey I see na hin wey give me liver
[00:48.38] I be ghetto boy, I be sinner
[00:50.50] Fear nobody, only Jehovah
[00:52.92] And, I thank the Lord, I dey go far
[00:55.31] Usain Bolt, mo d'aleba
[00:57.70] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[00:59.82] Bandana lori bi ti 2Pac
[01:01.95] Midnight walkers, Karashika, ahh
[01:05.94] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[01:09.41] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[01:11.80] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[01:15.01] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[01:18.20] Wey go foreign (wey go foreign)
[01:20.33] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
[01:22.50] I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
[01:24.37] 'Til eternity, I'm on fire
[01:26.76] My legacy will not die
[01:29.15] My family is for life
[01:31.56] Where dem dey?
[01:32.65] Who dem be? (awon da?)
[01:33.98] Dem go craze, dem go tire
[01:36.10] Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
[01:38.00] "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
[01:40.97] But, low-key
[01:42.57] All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
[01:45.22] I'm not joking
[01:46.82] All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
[01:49.74] Since '06 ('06)
[01:51.34] I've been writin' this story (sto-ry)
[01:53.99] I no be OG
[01:56.12] But, if you ask dem, dem know me
[01:57.71] (Giddem)
[01:58.53] Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
[02:01.44] I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
[02:03.82] Fear nobody, only Jehovah
[02:05.95] And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
[02:08.34] Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
[02:10.47] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[02:12.86] Bandana lori bi ti 2Pac
[02:14.98] Midnight walkers, Karashika, ahh
[02:18.66] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[02:22.65] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[02:24.26] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[02:27.70] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[02:31.16] Wey go foreign (wey go foreign)
[02:34.08] Oshey, Mr. Money
[02:37.33] Dem never see me comin'
[02:40.26] Hmm-mm, comin'
[02:43.20] Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
[02:46.12] Naija boy wey dey go foreign
[02:50.37] Wey go foreign
[02:52.23] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
