Party No Dey Stop
[00:15.69] I’m not moved by what I see
[00:18.61] I know who I be, I just want my peace
[00:22.33] Make money eh
[00:24.19] I go get everything I need
[00:26.32] In my own timing
[00:28.73] Koni kọja mi
[00:30.32] Koni delay
[00:31.67] So many people deny
[00:33.82] Oluwa don co-sign
[00:35.94] Can’t believe this is my life
[00:37.79] Everything come align
[00:39.65] They looking me so surprised
[00:41.51] Shọmọde lo dun bayi
[00:43.91] I know it's hurting your pride
[00:46.03] Believe me I don't mind
[00:49.75] Party no dey stop, when we pop
[00:50.28] Yeah we up
[00:52.41] Plenty spending like it’s nothing
[00:52.67] Party no dey stop, when we pop
[00:58.79] Yeah we up
[00:59.85] Plenty spending like it’s nothing
[01:03.83] See me I no dey worry 'cause oluwa don co-sign me
[01:07.03] I no dey put mind for wetin no concern me
[01:08.89] Kind of slow but I'm always on timing, ahn
[01:11.28] See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi
[01:14.73] If you still dey hate, you need therapy
[01:16.86] Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah
[01:19.51] Aje, ti n ba jade tan
[01:22.96] Aya wọn a ja
[01:25.10] Ti n ba ti fẹ mule na banger
[01:26.17] Me wey I don high on paraga
[01:27.50] How I go get time for wahala?
[01:29.10] Find one girl wey fine like Rihanna
[01:30.95] Spending like Obi Cubana
[01:33.09] Leave acting for Tony Montana
[01:35.22] Original not made in China
[01:37.07] Party no dey stop, when we pop
[01:39.47] Yeah we up
[01:40.53] Plenty spending (Plenty Spending) like it’s nothing (Like it's nothing)
[01:43.98] Party no dey stop, when we pop
[01:46.64] Yeah we up
[01:47.70] Plenty spending like it’s nothing
[01:50.09] Ọrọ aye mi ko ma le
[02:04.17] Ma lọ Cali or Paris
[02:06.59] Go again another day
[02:08.70] Kilo fẹ Richard Millie or Patek?
[02:12.70] Wo currency lọwọ mi
[02:14.82] The real shit no fugazzi, no fugazzi
[02:18.03] In tha club, turn it up (Turn it up)
[02:20.96] Oluwe mawe, oluwe mawe oh
[02:22.83] Oluwe mawe
[02:25.74] Party no dey stop, when we pop
[02:35.57] Yeah we up
[02:36.64] Plenty spending (Plenty spending) like it’s nothing (Like it's nothing)
[02:37.43] Party no dey stop, when we pop
[02:38.76] Yeah we up
[02:39.30] Plenty spending like it’s nothing
