GWAGWALADA · BNXN · Kizz Daniel · Seyi Vibez
[00:00.58] Beni kolobi, kuna ni mo bi
[00:02.98] Ja ni su na gi shun
[00:05.11] Kuna kolobi, kwasi kolobi
[00:07.24] Omo mi ko mo ni shun
[00:09.39] Beni kolobi, in that kolo shin
[00:11.76] Sani kolobi shun
[00:13.10] Gwagwalada, Gwagwalada
[00:16.30] Ye
[00:17.89] Beni kolobi, kuna ni mo bi
[00:19.73] Ja ni su na gi shun
[00:21.85] Kuna kolobi, kwasi kolobi
[00:23.95] Omo mi ko mo ni shun
[00:26.34] Beni kolobi, in that kolo shin
[00:28.47] Sani kolobi shun
[00:30.06] Gwagwalada, Gwagwalada
[00:33.99] I enter from Abuja go Gwagwalada
[00:38.24] Wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
[00:41.96] I no fit force am if e don pass my power
[00:45.98] I roll up my shawarma
[00:47.83] I dey for Gwagwalada
[00:51.01] I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
[00:55.28] Wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta (Awọn ọta)
[00:59.55] I no fit force, I no fit do pass my power
[01:02.74] I roll up my shawarma
[01:04.86] I dey for Gwagwalada
[01:08.05] Mi o foor
[01:09.12] Molana
[01:10.71] On God
[01:11.78] Ile ni le mi, Asgard
[01:13.88] Alif la mi
[01:15.73] Ojẹ ma saami
[01:17.32] Funmi lowo Iya Charley
[01:18.39] Wahabi
[01:19.98] Hallo, Hallo
[01:21.04] Mukadam muvado
[01:22.10] Can't you see
[01:23.17] Olowo mo ba to
[01:24.23] Koju ma ribi, I call manager
[01:26.35] Drop the song tomorrow sha
[01:28.47] If loving you is a crime
[01:30.33] Baby don't you waste my time
[01:32.73] Dance Makossa kupe (Kupe)
[01:34.85] Ọmọ pe a sunle (Sunle)
[01:36.97] I dey for Gwagwalada
[01:39.10] Call me back mo dapadaa
[01:41.74] I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
[01:46.04] Wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
[01:50.28] I no fit force am if е don pass my power
[01:54.00] I roll up my shawarma
[01:55.86] I dey for Gwagwalada (Ki lẹ wi?)
[01:58.49] On to the nеxt one
[01:59.81] Give me ginger
[02:01.15] Give me power ọmọ ẹlẹ
[02:03.53] You surprise me
[02:04.59] Harm me
[02:05.68] Girl come try me
[02:07.28] On to the next one
[02:08.61] Give me ginger
[02:09.67] Give me power ọmọ ẹlẹ
[02:12.08] O ti sanwo fun mi
[02:14.47] No be issue at all
[02:16.06] I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
[02:20.05] Wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
[02:24.30] I no fit force, I no fit do pass my power
[02:28.02] I roll up my shawarma
[02:29.87] I dey for Gwagwalada
[02:33.07] I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
[02:37.29] Wọn ni mo taka sufe si, awọn ọta
[02:41.01] I no fit force am if e don pass my power
[02:44.99] I roll up my shawarma
[02:46.85] I dey for Gwagwalada (Ki lẹ wi?)
[02:50.81] Beni kolobi, kuna ni mo bi
[02:52.69] Ja ni su na gi shun
[02:54.85] Kuna kolobi, kwasi kolobi
[02:56.72] Omo mi ko mo ni shun
[02:59.11] Beni kolobi, in that kolo shin
[03:01.24] Sani kolobi shun
