Rema - Holiday
[00:06.70] Another banger
[00:15.43] First you go be the bad guy
[00:17.29] Then you go be the actor
[00:19.41] Because I wan feed my family
[00:20.99] Na im make me thief my own guy laptop
[00:23.13] Came out alive omo me I thank God
[00:25.21] My money big, you go need tractor
[00:27.59] If e be say you wan carry my weight
[00:29.45] You go need new gym instructor
[00:31.59] Straight out of Benin
[00:33.46] I drop Rema EP 2019
[00:37.45] They think say the gbedu go finish
[00:39.83] My music is traveling
[00:41.67] From India to Asia to Berlin
[00:44.29] The thing wey bin pain me
[00:45.67] Be say una no wan be believe
[00:50.18] I will never forget the time
[00:52.23] Wey bad belle dem cast us away
[00:54.89] Fast forward to today
[00:57.28] Every day na holiday
[01:01.54] Every day say na holiday
[01:03.41] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
[01:05.77] Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
[01:08.72] Say we no dey ball o (ball o)
[01:10.59] Say my circle chekele but we go give you last card check up
[01:14.04] Make you no hate, make you pray for the abili, abili
[01:16.66] Ability to catch up
[01:18.29] No calculator fit count my surplus
[01:20.68] Ema to jó mi mo nshako
[01:22.55] Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
[01:26.80] One hit I go oversea
[01:28.93] Still many people dey laugh me
[01:31.04] But I steady believe, one favor please
[01:35.29] Keep my family strong for me
[01:37.41] God I dey on my knees
[01:39.56] Straight out of Benin
[01:41.69] I drop Rema EP 2019
[01:45.41] They think say the gbedu go finish
[01:48.08] My music is traveling
[01:49.38] From India to Asia to Berlin
[01:52.33] The thing wey bin pain me
[01:53.91] Be say una no wan be believe
[01:58.15] I will never forget the time
[02:00.04] Wey bad belle dem cast us away
[02:02.97] Fast forward to today
[02:05.10] Every day na holiday
[02:09.35] Every day say na holiday
[02:11.23] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
[02:15.20] I will never forget the time
[02:17.07] Wey bad belle dem cast us away
[02:20.02] Fast forward to today
[02:22.15] Every day na holiday
[02:26.67] Every day say na holiday
[02:28.27] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
