Holiday
[00:02.23] Rema
[00:05.42] Holiday
[00:06.48] Another banger
[00:14.98] First you go be the bad guy
[00:17.37] Then you go be the actor
[00:19.23] Because I wan feed my family
[00:20.83] Na im make me thief my own guy laptop
[00:23.21] Came out alive omo me I thank God
[00:25.34] My money big, you go need tractor
[00:27.47] If e be say you wan carry my weight
[00:29.59] You go need new gym instructor
[00:31.45] Straight out of Benin
[00:33.05] I drop Rema EP 2019
[00:35.19] They think say the gbedu go finish
[00:39.97] My music is traveling
[00:41.56] From India to Asia to Berlin
[00:43.69] The thing wey bin pain me
[00:45.83] Be say una no wan be believe
[00:49.81] I will never forget the time
[00:51.70] Wey bad belle dem cast us away
[00:54.66] Fast forward to today
[00:57.05] Every day na holiday
[00:58.92] Every day say na holiday
[01:02.92] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
[01:05.05] Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
[01:08.26] Say we no dey ball o (ball o)
[01:10.67] Say my circle chekele but we go give you last card check up
[01:13.87] Make you no hate, make you pray for the abili, abili
[01:16.79] Ability to catch up
[01:18.11] No calculator fit count my surplus
[01:20.00] Ema to jó mi mo nshako
[01:22.39] Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
[01:26.39] One hit I go oversea
[01:29.31] Still many people dey laugh me
[01:30.64] But I steady believe, one favor please
[01:35.16] Keep my family strong for me
[01:37.81] God I dey on my knees
[01:39.14] Straight out of Benin
[01:41.28] I drop Rema EP 2019
[01:45.01] They think say the gbedu go finish
[01:47.94] My music is traveling
[01:49.26] From India to Asia to Berlin
[01:51.92] The thing wey bin pain me
[01:53.51] Be say una no wan be believe
[01:57.80] I will never forget the time
[02:00.19] Wey bad belle dem cast us away
[02:02.57] Fast forward to today
[02:05.00] Every day na holiday
[02:09.52] Every day say na holiday
[02:11.92] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
[02:13.80] I will never forget the time
[02:16.99] Wey bad belle dem cast us away
[02:19.92] Fast forward to today
[02:22.04] Every day na holiday
[02:26.29] Every day say na holiday
[02:27.62] Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
