Believe me
[00:21.40] What have you done to me
[00:26.18] I no know, oh yeah
[00:30.96] What have you done to me
[00:36.01] I no know oh
[00:38.14] Believe me
[00:40.02] Believe me
[00:41.87] Believe me
[00:43.46] E gats be you
[00:44.79] I need you
[00:46.39] I need you for my family
[00:49.57] Believe me
[00:51.43] Believe me
[00:52.76] E gats be you
[00:54.37] I need you
[00:55.98] I need you for my family
[00:59.18] It must be you
[01:01.04] It must be you o Anwuli
[01:03.97] I need you
[01:05.82] I need you for my family
[01:08.74] It must be you
[01:10.62] It must be you o Anwuli
[01:13.54] I need you
[01:15.42] I need you for my family
[01:18.34] Oh baby oh
[01:20.47] Been in love with you for days
[01:23.12] I don dey wait you for so long
[01:26.04] Sho mọ
[01:27.91] I’m crazy oh
[01:30.07] Girl, I’m crazy over you
[01:32.71] Na wetin man go do to make you know
[01:36.96] Wetin you wan believe if you no believe me
[01:38.82] I will not deceive do not deceive me
[01:41.21] And my love go pass the love you give me
[01:44.94] If I fall your hand abeg delete me
[01:46.01] Wetin you wan believe if you no believe me
[01:48.41] I will not deceive do not deceive me
[01:50.80] And my love go pass the love you give me
[01:53.18] If I fall your hand abeg delete me yeah
[01:56.37] Baby, baby, baby
[01:57.96] What have you done to me
[02:01.95] I no know, oh yeah
[02:07.01] What have you done to me
[02:11.81] I no know
[02:14.20] Believe me
[02:16.07] Believe me
[02:17.91] Believe me
[02:19.25] E gats be you
[02:20.84] I need you
[02:22.70] I need you for my family
[02:25.63] It must be you
[02:27.21] It must be you o Anwuli
[02:30.41] I need you
[02:32.26] I need you for my family
[02:34.12] Oh pretty, pretty
[02:35.44] My pretty pretty
[02:36.51] Make I give you my name
[02:38.37] Oya follow me let’s go
[02:39.97] Bend down low
[02:41.30] Follow me make we go
[02:43.41] Oh pretty, pretty
[02:44.75] My pretty pretty
[02:46.08] Make I give you my name
[02:47.67] Oya follow me let’s go
[02:49.55] Bend down low
[02:50.87] Follow me make we go
[02:53.81] Wetin you wan believe if you no believe me
[02:55.41] I will not deceive do not deceive me
[02:57.79] And my love go pass the love you give me
[03:00.45] If I fall your hand abeg delete me
[03:02.83] Wetin you wan believe if you no believe me
[03:04.96] I will not deceive do not deceive me
[03:07.35] And my love go pass the love you give me
[03:10.02] If I fall your hand abeg delete me yeah
