Lrc Player

E PAIN ME

Davido
[03:03.51]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:20.50] Bad girl wan carry me do jangulova

[00:24.22] E pain me oh, e pain me oh

[00:29.01] She come my life, come carry my heart run over

[00:32.73] E pain me oh, e pain me oh oh

[00:37.24] Wetin I no do for you?

[00:40.16] Wetin I no do for you?

[00:42.02] Shey you promise say you no go let me go

[00:46.00] And last night you told me that it's all over

[00:50.04] E pain me oh, e pain me oh

[00:53.01] But I wan dey for you (aje)

[00:54.92] Walk beside you (aje)

[00:56.82] And I wan dey by you (aje)

[00:59.99] To call you my boo

[01:01.33] I wan dey for you (aje)

[01:03.48] Walk beside you (aje)

[01:05.35] And I wan dey by you (aje)

[01:07.74] To call you my boo

[01:10.66] Baby no be so

[01:15.98] No leave mе go

[01:17.85] No leave me go

[01:19.16] (Sah)

[01:21.84] Baby no bе so

[01:24.24] No leave me go (oh)

[01:26.62] No leave me go

[01:30.08] High on my bed I'm just rolling over

[01:33.26] E pain me oh, e pain me oh

[01:38.04] You come dey chop life when I dey sober

[01:41.76] E pain me oh, e pain me oh oh

[01:47.11] Wetin I no do for you?

[01:48.97] Wetin I no do for you?

[01:51.40] Shey you promise say you no go let me go?

[01:55.66] And last night you told me that it's all over

[01:59.10] E pain me oh, e pain me oh

[02:02.29] I wan dey for you (aje)

[02:04.16] Walk beside you (aje)

[02:06.01] And I wan dey by you (aje)

[02:08.67] To call you my boo

[02:10.52] But I wan dey for you (aje)

[02:12.65] Walk beside you (aje)

[02:15.06] And I wan dey by you (aje)

[02:17.18] To call you my boo

[02:22.76] Baby no be so

[02:24.88] No leave me go

[02:27.01] No leave me go

[02:28.35] (Sah)

[02:31.03] Baby no be so

[02:33.42] No leave me go

[02:35.54] No leave me go

[02:37.40] (Sah)

[02:39.53] Baby no be so

[02:42.18] No leave me go

[02:44.31] No leave me go

[02:45.90] (Sah)

[02:48.30] Baby no be so

[02:51.00] No leave me go (oh)

[02:53.11] No leave me go