ayra_starr_rush_official_music_video_mp3_82859
[00:09.51] Ta-ta-ri
[00:10.97] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
[00:13.11] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
[00:19.81] Sabi girl no dey too like talk
[00:22.13] Animals dey in human form
[00:24.54] Padi man, nobody like work
[00:26.86] But you must hustle if you wan chop
[00:29.48] E no finish, dem wan fight us
[00:31.77] If them dey run, dem no fit catch up
[00:34.22] I no dey form say I too righteous
[00:36.12] No come dey form say you too like us
[00:39.25] Me no get the time for the hate and the bad energy
[00:42.29] Got my mind on my money
[00:44.67] Make you dance like Poco Lee
[00:46.82] Steady green like broccoli
[00:48.96] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
[00:52.67] Kudi na my fantasy
[00:54.27] Dem wan dey check if my tap e no rush
[00:57.00] But e dey rush (e dey rush)
[00:58.56] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[01:00.69] Na God dey make my tap, e dey rush
[01:03.88] The kind money we touch, yeah
[01:06.80] E dey rush (e dey rush)
[01:07.86] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[01:10.26] No be hype, everybody dey crush
[01:13.20] There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
[01:16.44] Pa-pa-ri (oh)
[01:18.04] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
[01:20.16] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
[01:23.36] Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[01:26.02] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
[01:28.68] You never touch, you dey form papas (yeah)
[01:31.06] Which kind money we never see before?
[01:33.53] Kosi elomi, got me feeling I'm the one
[01:35.66] Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
[01:41.78] You can't count my grace
[01:43.12] I just dey my lane, my lane
[01:46.61] Me no get the time for the hate and the bad energy
[01:49.52] Got my mind on my money
[01:51.38] Make you dance like Poco Lee
[01:54.85] Steady green like broccoli
[01:56.18] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
[01:58.83] Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
[02:01.22] Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
[02:04.14] But e dey rush (e dey rush)
[02:06.01] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[02:07.87] Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
[02:10.79] The kind money we touch, yeah
[02:12.92] E dey rush (e dey rush)
[02:15.04] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[02:17.44] No be hype, everybody dey crush
[02:20.37] There's no dulling with us (there's no dulling with us)
[02:23.55] 'Cause e dey rush
[02:25.17] E dey rush well, well, e be much
[02:27.02] Na God dey make my tap, e dey rush
[02:29.94] The kind money we touch
[02:33.13] E dey rush
[02:34.45] E dey rush well, well, e be much
[02:36.58] No be hype, everybody dey crush
[02:39.77] There's no dulling with us (there's no dulling)
[02:47.77] Yeah, yeah
[02:50.45] Yeah, yeah
[02:53.95] Mmh, ah
