Joeboy - Beginning (Visualizer)(MP3_160K)
[00:16.68] Omo walai
[00:19.33] If them point gun to my head say make I deny you
[00:22.80] I go tell them sey lai lai
[00:25.44] No be lie
[00:27.84] I fit to spend all of my money on you
[00:30.24] Spend a couple couple million on you
[00:32.36] Give you loving till you say e don do
[00:36.09] Special type of feeling that I feel when I'm with you
[00:40.33] O n du n mo mi anytime wey I dey with you
[00:44.86] I want your heart and soul and your whole body too
[00:49.40] I can't let you go
[00:50.46] I'm beginning to begin to fall in love
[00:59.23] I'm beginning to begin to fall in love
[01:07.99] I'm beginning to begin to fall in love
[01:09.85] This love no be ordinary thing
[01:11.97] You suppose to be one night fling
[01:14.39] But now I don dey catch feelings
[01:15.98] I dey vex when i see you with another person
[01:19.13] Oh no I no dey concentrate no more
[01:21.25] Make we felicitate jowo
[01:22.85] Hold me tight and rub on my head baby o
[01:25.77] Make I feel alright
[01:28.39] Special type of feeling that I feel when I'm with you
[01:31.29] O n du n mo mi anytime wey I dey with you
[01:37.12] I want your heart and soul and your own body too
[01:41.64] I can't let you go
[01:42.70] I'm beginning to begin to fall in love
[01:51.48] I'm beginning to begin to fall in love
[02:00.24] I'm beginning to begin to fall in love
[02:02.85] Ohemaa o as I dey call you make you answer
[02:06.03] As I dey call you make you answer
[02:08.16] As I dey call you make you
[02:08.95] I'm beginning to begin to fall in love
[02:11.36] Ohema o as I dey call you make you answer
[02:14.54] As I dey call you make you answer
[02:16.95] As I dey call you make you answer
[02:20.40] So whenever you hear this vibe
[02:24.87] I just want you to vibe with it
[02:26.46] 'Cause it's a banger
[02:28.60] Joeboy give them
[02:30.71] Joeboy give them
[02:34.70] Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
