Charm
[00:15.08] London
[00:18.00] Another banger
[00:20.39] Come here, wetin dey worry you?
[00:22.51] Bring body make I rock am, yeah, yeah
[00:25.70] I know you senior me
[00:28.09] I get money pass your papa
[00:29.95] Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:33.40] Why you wan dey buga wọn?
[00:35.79] Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.92] You better drop your body armor
[00:40.31] Soco, ah
[00:41.90] Sofry with this body
[00:44.02] Make we run am on a lowkey
[00:45.91] Baby you know me
[00:48.03] E get as you go move wey I no go 'gree
[00:50.97] Come make I drive your mhm
[00:52.82] Come make I drive this your jalopy
[00:56.02] Baby allow me
[00:57.89] Tip you off with alawi
[01:00.55] See body oh (See body, see body oh)
[01:05.33] Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
[01:09.85] E dey burst my bololo
[01:12.78] E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
[01:15.96] Please help me oh
[01:18.61] Me I don jam wetin pass me oh
[01:21.54] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[01:22.34] Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[01:24.75] I know you senior me (Me)
[01:27.13] I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[01:29.79] Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
[01:35.12] Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
[01:35.65] Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[01:38.04] You better drop your body armor
[01:39.63] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
[01:44.96] I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
[01:49.48] You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
[01:54.79] Oya follow my command baby do like I do
[01:57.46] Baby front and back
[01:58.51] Gimme boom-baka-boom
[02:00.10] Soco, ah
[02:01.70] Sofry with this body
[02:04.09] Make we run am on a lowkey
[02:06.22] Baby you know me
[02:08.07] E get as you go move wey I no go 'gree
[02:10.73] Come make I drive your mhm
[02:12.85] Come make I drive this your jalopy
[02:16.05] Baby allow me
[02:18.71] Tip you off with alawi
[02:20.05] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
[02:22.19] Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
[02:24.84] I know you senior me (Me)
[02:27.23] I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
[02:29.89] Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
[02:34.41] Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
[02:35.72] Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
[02:37.58] You better drop your body armor
[02:39.71] Soco, ah (Ayy)
[02:41.04] Sofry with this body
[02:42.90] Make we run am on a lowkey
[02:45.82] Baby you know me
[02:47.95] E get as you go move wey I no go 'gree
[02:50.87] Come make I drive your mhm
[02:53.26] Come make I drive this your jalopy
