burna_boy_common_person_official_music_video_mp3_24659
[00:07.93] Bong killer
[00:19.88] Bong killer
[00:32.37] Na me wey dey clean una house
[00:34.76] Na me wey dey wash una car
[00:37.15] Na me wey dey cook ununu
[00:42.19] Na me wey dey wash una cloth
[00:44.58] Na me wey dey work for your shop
[00:47.24] Na me wey dey hawk ununu
[00:52.03] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[01:02.12] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:31.88] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[01:41.71] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:51.27] Because na God, I dey put all my faith
[01:53.75] Food for my plate, fit no do me jo
[01:55.62] Mm, balanso
[02:01.22] Even as things no dey go my way
[02:03.07] Even in days where no get nothing at all
[02:06.79] Mm, balanso
[02:11.31] Na me wey dey drive your bus
[02:13.69] Na me wey drive your keke
[02:17.15] Mm, balanso
[02:22.73] Na me wey dey run around
[02:23.78] Na me do the job
[02:26.72] Mm, balanso
[02:51.98] I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[03:00.48] Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
