See Finesh
[00:24.45] It's been on my mind so long yeah
[00:26.85] And I can't realize why it should be like that o
[00:30.30] I Don't even know how it got here
[00:32.95] And I can't deny
[00:34.81] Say I used to be the life of the party
[00:37.47] Now the energy inside of me is drained
[00:40.71] If I die tonight wetin I gain
[00:43.63] Is it safer outside
[00:45.49] Outside
[00:47.16] Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH
[00:50.62] Make I dey my own
[00:52.21] Make you sef dey your own
[00:54.60] I don call mi man dem
[00:56.47] But dem no know how far
[00:58.63] If I see it all far again
[01:01.82] I see it all
[01:03.15] See it all
[01:05.01] See it all far again
[01:07.93] If I see it all
[01:09.26] See it all
[01:24.93] Said that you were my safe haven
[01:27.58] Now you con Dey go follow them talk
[01:29.97] Yeah yeah yeah
[01:31.31] Me I no too send unless you
[01:33.70] Bring am come my front (Yeah)
[01:35.55] You sabi me no mean say you know me
[01:38.49] You don mark me bad you no know my story
[01:41.94] A problem shared fit turn to gossip you know
[01:46.46] And I'm too emotional
[01:47.06] Say I used to be the life of the party
[01:49.45] Now the energy inside of me is drained
[01:52.90] If I die tonight wetin I gain
[01:55.56] Is it safer outside
[01:57.68] Outside
[01:59.01] Ahh ah DEY AVOID SEE FINISH
[02:02.46] Make I dey my own
[02:04.05] Make you sef dey your own
[02:06.72] I don call mi man dem
[02:08.58] But dem no know how far
[02:10.16] If I see it all far again
[02:13.62] I see it all
[02:15.22] See it all
[02:16.81] See it all far again
[02:19.99] If I see it all
[02:21.32] See it all
