Lrc Player

Elon musk

Shallipopi
[03:24.15]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:02.13] Wait they call me Shallipopi

[00:04.64] Ibile!

[00:07.14] All these my Southy boys,

[00:09.39] Rands dey body

[00:11.39] Dubai, Dirhams dey body

[00:13.14] Yankee, Dollar-po dey body….

[00:15.64] Elon musk sef na Pluto boi

[00:18.41] Ehh him na Tesla kid

[00:19.89] Pulling up with a Tesla toy

[00:22.89] Eh No BiTch boi

[00:24.39] Say Nor go dey,

[00:26.14] Funds dey lowkey nor go play

[00:28.13] Shallipopi I work all day

[00:30.40] Plutomania we fly all day

[00:32.63] Inside that your Evian so

[00:34.64] Another Evian Dey inside

[00:36.64] Inside that your Evian

[00:39.15] Another Evian Dey inside

[00:41.14] Inside that your Evian so

[00:43.14] Another Evian Dey inside

[00:45.39] Inside that your Evian

[00:47.39] Another Evian Dey inside

[00:49.89] All these Elon Musk boys

[00:52.14] Para Dey body

[00:53.64] (Dem dey vex)

[00:55.14] BTC Dey body

[00:56.14] (too much)

[00:56.89] Money Dey body

[00:58.65] All these Elon Musk boys

[01:00.64] Para Dey body

[01:02.89] BTC Dey body

[01:04.89] Money sayyy sayyy

[01:06.39] It’s the Remix of the Remix

[01:08.14] (Elolo)

[01:09.39] You know the Steez

[01:10.40] (Elolo)

[01:11.39] No cannabis

[01:12.64] Your barka like Tesla, i gat the keys

[01:14.64] (Elolo)

[01:15.66] iStar, (Elolo)

[01:16.89] I smoke, (Elolo)

[01:19.64] I puff and pass (Elolo)

[01:22.14] iLoud, (Elolo)

[01:24.39] I choke i jogodo till i reach i-cloud

[01:27.39] Abena please no dey doubt

[01:29.64] E no be clout

[01:30.64] My shekere no dey bounce

[01:32.39] No go dey show

[01:33.15] No dey proud

[01:33.64] You don’t need to bow

[01:35.14] Only when i want you down there

[01:37.89] Bad girl say she wonna fuck to the anthem

[01:41.64] All these Elon Musk boys

[01:43.64] Para Dey body

[01:45.39] (Dem dey vex)

[01:46.15] BTC Dey body

[01:47.38] (too much)

[01:48.39] Money Dey body

[01:50.15] All these Elon Musk boys

[01:52.13] Para Dey body

[01:53.64] (ah dem dey vex)

[01:54.64] BTC Dey body

[01:56.38] Money sayyy sayyy

[01:57.39] Ahh, Kuron’be!

[01:58.14] Money too choke abeg

[02:00.14] 1 azul 12 people you no fit be my Cartels (for where)

[02:02.14] Look at my squad you can tell

[02:04.39] If you no see AP you go see R or Cartier

[02:06.64] All these ones

[02:07.40] Dem, this one’s

[02:08.39] These ones when you see them make way

[02:10.64] Evian dey

[02:11.39] Maga dey

[02:12.39] So therefore everyday na payday

[02:14.39] I say no go put body if you no get mind

[02:16.64] Unless your mind go dey

[02:18.89] You wan chop life you no wan pay price

[02:20.90] My guy na there you go dey

[02:23.39] Kuroron'be!

[02:24.39] All these my Southy boys

[02:26.40] Rands dey body

[02:28.39] Dubai, Dirhams dey body

[02:30.39] Yankee, Dollar-po dey body

[02:32.89] Elon Elon lon Lon Lon

[02:34.89] Elon Lon

[02:36.64] Elon lon Lon Lon

[02:38.64] Elon Lon

[02:40.64] Elon lon Lon Lon

[02:41.14] Elon Lon

[02:41.64] Shalli what? Shallipopi

[02:41.89] Elon Lon Lon lon

[02:42.39] Elon Lon

[02:43.64] Elon Lon Lon lon

[02:43.89] Elon Lon

[02:49.39] How do I pay the funds

[02:51.40] Send aza or send wallet

[02:53.39] Payment received

[02:55.14] Na he credit BTC

[02:57.39] Now you don confirm Evian dey

[03:00.40] Evian Dey

[03:01.64] Now you don confirm Evian dey ehh

[03:04.64] Go away, Evian dey ehhh

[03:05.89] Evian dey? Evian Dey

[03:06.89] Evian dey? Evian Dey