Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
[00:08.26] Ta-ta-ri
[00:10.39] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
[00:12.79] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
[00:16.28] Sabi girl no dey too like talk
[00:21.78] Animals dey in human form
[00:23.90] Padi man, nobody like work
[00:25.91] But you must hustle if you wan chop
[00:29.11] E no finish, dem wan fight us
[00:31.23] If them dey run, dem no fit catch up
[00:33.61] I no dey form say I too righteous
[00:36.29] No come dey form say you too like us
[00:38.42] Me no get the time for the hate and the bad energy
[00:41.97] Got my mind on my money
[00:43.81] Make you dance like Poco Lee
[00:46.07] Steady green like broccoli
[00:48.72] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
[00:51.60] Kudi na my fantasy
[00:53.47] Dem wan dey check if my tap e no rush
[00:56.14] But e dey rush (e dey rush)
[00:57.91] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[01:00.32] Na God dey make my tap, e dey rush
[01:02.74] The kind money we touch, yeah
[01:05.14] E dey rush (e dey rush)
[01:07.71] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[01:09.85] No be hype, everybody dey crush
[01:12.20] There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
[01:16.10] Pa-pa-ri (oh)
[01:17.33] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
[01:20.11] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
[01:22.54] Ta-ra-pa-pa-ri-pa
[01:25.15] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
[01:28.21] You never touch, you dey form papas (yeah)
[01:30.62] Which kind money we never see before?
[01:33.33] Kosi elomi, got me feeling I'm the one
[01:35.58] Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
[01:40.38] You can't count my grace
[01:42.43] I just dey my lane, my lane
[01:45.37] Me no get the time for the hate and the bad energy
[01:49.03] Got my mind on my money
[01:50.90] Make you dance like Poco Lee
[01:53.02] Steady green like broccoli
[01:55.36] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
[01:58.89] Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
[02:00.66] Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
[02:03.88] But e dey rush (e dey rush)
[02:04.85] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[02:07.51] Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
[02:09.92] The kind money we touch, yeah
[02:13.48] E dey rush (e dey rush)
[02:14.46] E dey rush well, well, e be much (e be much)
[02:16.99] No be hype, everybody dey crush
[02:19.84] There's no dulling with us (there's no dulling with us)
[02:22.90] 'Cause e dey rush
[02:24.50] E dey rush well, well, e be much
[02:26.62] Na God dey make my tap, e dey rush
[02:29.02] The kind money we touch
[02:31.67] E dey rush
[02:33.49] E dey rush well, well, e be much
[02:36.19] No be hype, everybody dey crush
[02:38.88] There's no dulling with us (there's no dulling)
[02:43.40] Yeah, yeah
[02:49.73] Yeah, yeah
[02:51.87] Mmh, ah
