Lrc Player

TRACK 6 - ABENA MASTER file

Unknown artist
[03:31.28]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:18.62] Pour me water

[00:19.42] Me i want to dance

[00:21.28] Tell me what you want

[00:22.08] I nor dey like am

[00:23.67] Many girls for me

[00:24.47] I sabi knack

[00:26.06] Many times

[00:26.59] i never wanna knack her

[00:28.18] Abena This

[00:29.25] Abena That

[00:30.31] Abena want to be a copycat

[00:32.70] She follow lisa

[00:33.77] Now she follow that

[00:35.09] Me i fit make your baby

[00:36.11] Want to comot that now

[00:37.71] As you dey gimme

[00:38.24] Put a little bit of Ice of Cream

[00:39.83] I say my baby

[00:40.90] make me want to comot house Now

[00:42.23] I got a big thing

[00:43.28] when go make me last long

[00:44.88] I know your baby

[00:45.67] make me want to come out now

[00:47.27] After the first time

[00:48.33] Me i nor go last long

[00:49.66] I get my reason

[00:50.35] why i nor go follow back now

[00:52.05] I nor go waste time

[00:53.11] I go take my ride home

[00:54.44] I get my reason

[00:55.24] why i wanna go back now

[00:57.26] Pour me water me

[00:58.05] Me i nor fit shout

[00:59.65] Why you want to

[01:00.18] Be like nafishat ehh

[01:01.94] Body bad nor mean say

[01:02.73] Na you bad

[01:04.06] If your father bad

[01:04.86] Nor mean say Na you bad ehh

[01:06.73] You study nor go mean

[01:07.25] Say na you pass

[01:08.78] But if you dance nor mean say

[01:09.58] You dance pass

[01:11.18] And if you lose

[01:11.97] Charlie na you lose pass

[01:13.57] But if you come first

[01:14.63] Or you come last ehh

[01:15.96] Abena This

[01:17.28] Abena That

[01:18.35] Abena want to be a copycat

[01:20.74] She follow lisa

[01:21.80] Now she follow that

[01:23.13] Me i fit make your baby

[01:23.93] Want to comot that now

[01:25.52] As you dey gimme

[01:26.31] Put a little bit of Ice of Cream

[01:27.92] I say my baby

[01:28.71] make me want to comot house Now

[01:30.30] I got a big thing

[01:31.36] when go make me last long

[01:32.69] I know your baby

[01:33.49] make me want to come out now

[01:35.08] After the first time

[01:36.15] Me i nor go last long

[01:37.47] I get my reason

[01:38.27] why i nor go follow back now

[01:39.87] I nor go waste time

[01:40.92] I go take my ride home

[01:42.25] I get my reason

[01:43.05] why i wanna go back now

[01:45.18] Abena this

[01:46.51] Abena that

[01:47.83] i dey with you because

[01:48.90] I nor go lack

[01:50.23] She gimme front

[01:51.28] I dey her back

[01:52.61] I dey your front

[01:53.68] I get your back

[01:55.00] Abena this

[01:56.07] Abena that

[01:57.39] She gimme fever cos

[01:58.20] I nor fit knack

[01:59.78] She gimme front but

[02:01.12] I dey her back

[02:02.18] I nor fit talk because

[02:03.51] I want to knack ehh

[02:04.57] Abena this

[02:05.63] Abena that

[02:06.96] She gimme fever plus

[02:08.02] She gimme that

[02:09.35] She don dey come but

[02:10.41] I nor dey house ehh

[02:11.74] I get your front and

[02:12.80] I dey your back

[02:13.87] Pour me water

[02:15.46] Me i want to dance

[02:15.99] Tell me what you want

[02:17.31] I nor dey like am

[02:18.92] Many girls for me

[02:19.71] I sabi knack

[02:21.30] Many times

[02:21.84] i never wanna knack her

[02:23.16] Abena This

[02:24.23] Abena That

[02:25.55] Abena want to be a copycat

[02:27.95] She follow lisa

[02:29.00] Now she follow that

[02:30.33] Me i fit make your baby

[02:31.40] Want to comot that now

[02:32.99] As you dey gimme

[02:33.52] Put a little bit of Ice of Cream

[02:35.12] I say my baby

[02:35.92] make me want to comot house Now

[02:37.51] I got a big thing

[02:38.57] when go make me last long

[02:40.16] I know your baby

[02:40.69] make me want to come out now

[02:42.28] After the first time

[02:43.35] Me i nor go last long

[02:44.68] I get my reason

[02:45.74] why i nor go follow back now

[02:47.07] I nor go waste time

[02:48.13] I go take my ride home

[02:49.46] I get my reason

[02:50.26] why i wanna go back now

[02:52.38] Abena this

[02:53.71] Abena that

[02:55.04] i dey with you because

[02:56.10] I nor go lack

[02:57.43] She gimme front

[02:58.76] I dey her back

[02:59.82] I dey your front

[03:00.88] I get your back

[03:01.95] Abena this

[03:03.28] Abena that

[03:04.60] She gimme fever cos

[03:05.66] I nor fit knack

[03:06.99] She gimme front but

[03:08.05] I dey her back

[03:09.38] I nor fit talk because

[03:10.44] I want to knack ehh

[03:11.51] Abena this

[03:12.84] Abena that

[03:14.16] She gimme fever plus

[03:15.49] She gimme that

[03:16.55] She don dey come but

[03:17.88] I nor dey house ehh

[03:18.95] I dey your front and

[03:20.28] I get your back