Lrc Player

anabella

Khaid
[02:05.21]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:16.81] If I ever hurt you girl I'm sorry(Girl I'm sorry)

[00:23.47] Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy)

[00:27.45] My Anabella say na only you dey turn me on

[00:31.44] But I no send carry my money make we go faji

[00:34.35] Baby Wetin sup o

[00:36.48] Touch my weaking point o

[00:38.88] Make dem throw me punch o

[00:40.47] Say me I go take insult o

[00:42.59] Leave them make them talk oo

[00:45.26] Make them talk rumors oo

[00:47.11] Make them throw me punch

[00:48.70] Say me I go take insult oo

[00:51.10] Baby make you no do gawu

[00:52.68] Oya take anything wey you want

[00:54.02] I be talk and do money too long e get part two

[00:55.36] I know say you dey feel me so no go dey mezebu

[00:59.33] Girl you dey reason me one kind

[01:01.44] And e dey pain me o(And e dey pain me o)

[01:02.52] And if na cash wey

[01:05.97] You want I go waybill oo

[01:07.30] Girl if you ever fall my hand

[01:09.44] That change go pain me ooo(Say e go change me)

[01:11.30] If I go ever love you na maybe ooo(But shey you know say)

[01:15.54] If I ever hurt you girl I'm sorry(Girl I'm sorry)

[01:20.87] Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy)

[01:23.79] My Anabella say na only you dey turn me on

[01:28.31] But I no send carry my money make we go faji

[01:32.03] Baby Wetin sup o

[01:34.15] Touch my weaking point o

[01:36.01] Make dem throw me punch o

[01:37.60] Say me I go take insult o

[01:39.73] Leave them make them talk oo

[01:42.12] Make them talk rumors oo

[01:44.25] Make them throw me punch

[01:46.10] Say me I go take insult oo