Lonely at the Top
[00:19.04] It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
[00:23.55] Money on my mind (Money, money, money)
[00:24.90] Don't care what they yearning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
[00:29.43] Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
[00:33.69] Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
[00:37.40] Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
[00:39.53] Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
[00:41.38] No dey find anybody na money I want (Me I want)
[00:44.32] No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
[00:46.45] Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
[00:48.84] They say life na one no get another one
[00:51.23] I go take am do wetin I love
[00:53.09] Wetin you love o
[00:54.94] No be wetin I love o
[00:57.60] Wetin I love I go do am with all my heart o
[01:01.06] Ogogoro no be vodka
[01:04.52] Mr. Money ginger
[01:06.63] But una know I no dey waste time
[01:09.02] Mr. Money ginger
[01:12.21] Just carry girl baby no time
[01:13.81] Bad boy dey me I dey fine
[01:16.75] And at the same time me I dey high
[01:21.54] Mo duro tan, mo stand out calm down
[01:23.40] You go dey fine like fine wine, no decline
[01:24.47] Sing about it, extraordinary things
[01:26.59] Show me love, I go show you more
[01:28.71] O pọ lọ pọ, pọ
[01:31.12] Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe
[01:34.04] Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere d'ele
[01:35.65] Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye
[01:38.55] Ye, ye
[01:39.90] Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
[01:41.49] Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
[01:43.88] Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
[01:46.54] No dey find anybody na money me I want (Me I want)
[01:47.87] No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
[01:50.27] Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
[01:52.67] They say life na one no get another one
[01:56.13] I go take am do wetin I love
[01:57.19] Wetin you love o
[01:59.59] No be wetin I love o
[02:01.48] Wetin I love I go do am with all my heart o
[02:05.99] Ogogoro no be vodka
[02:08.39] Mr. Money ginger
[02:10.78] But una know I no dey waste time
[02:12.91] Mr. Money ginger
