Anabella
[00:17.70] If I ever hurt you girl l’m sorry
[00:20.35] (Girl l’m sorry)
[00:21.41] Ohh my baby no go lemme follow zaddy
[00:24.34] (Follow zaddyyyy)
[00:25.14] My Anabella say na only you dey turn me on
[00:28.60] But I No send carry my money make we go faji
[00:32.59] Baby, Wetin sup ooo?
[00:34.99] Touch my weaking point ooo
[00:36.84] Make them throw me punch
[00:38.42] Say me I go take insult ooo
[00:40.29] Leave them make them talk ooo
[00:42.14] Make them talk rumours ooo
[00:44.54] Make them throw me punch
[00:46.67] Say me I go take insult oooo
[00:48.80] Baby make you no do gawu
[00:50.38] Oya take anything wey you want I be talk and do
[00:52.78] Money too long e get part 2
[00:54.64] I know say you dey feel me, so no go dey Mezebu
[00:57.31] Girl you Dey reason me one kind and e Dey pain me o
[00:59.16] And e Dey pain me
[01:02.62] If na cash wey you want I go waybill ooo
[01:05.27] Girl if you ever fall my hand that thing go change me oo
[01:07.14] Say e go change me
[01:12.46] If I go ever love you na maybe ooo
[01:13.80] But shey you know say if i…
[01:15.64] If I ever hurt you girl l’m sorry
[01:17.78] (Girl l’m sorry)
[01:18.83] Ohh my baby no go lemme follow zaddy
[01:21.52] (Follow zaddyyyy)
[01:22.84] My anabella say na only you dey turn me on
[01:26.83] But I No send carry my money make we go faji
[01:30.81] Baby Wetin sup ooo
[01:32.42] Touch my weaking point ooo
[01:34.54] Make them throw me punch
[01:35.87] Say me I go take insult ooo
[01:38.25] Leave them make them talk ooo
[01:40.39] Make them talk rumours ooo
[01:42.50] Make them throw me punch
[01:44.37] Say me I go take insult oooo
[01:51.29] Timi Jay on the track.
