Lrc Player

Rema - Holiday (Official Music Video)

Unknown artist
[02:36.10]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:01.81] Another banger

[00:13.51] First, you go be the bad guy

[00:16.69] Then, you go be the actor

[00:18.81] Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop

[00:23.07] Came out alive, omo, me, I thank God

[00:25.19] My money big, you go need tractor

[00:27.05] If e be say you wan carry my weight

[00:29.44] You go need new gym instructor

[00:31.57] Straight out of Benin

[00:33.16] I dropped "Rema EP"

[00:35.56] 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish

[00:39.81] My music is traveling

[00:41.67] From India to Asia to Berlin

[00:43.80] The thing wey been pain me

[00:45.92] Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve

[00:48.58] I will never forget the time wey bad belle them cast us away

[00:54.43] Fast forward to today

[00:56.55] Everyday na holida-a-a-a-y

[01:01.09] Everyday say na holiday

[01:02.84] Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey

[01:05.50] Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor)

[01:07.88] Say, we no dey-dey bolo (bolo)

[01:10.54] Say my circle chekele but we go give you "last card, check up"

[01:14.27] Make you no hate

[01:14.44] Make you pray for the abili', abili', ability to catch up

[01:18.42] No calculator fit count my surplus

[01:20.56] Ema r'ojo mi, mo sh'ako

[01:22.67] Many nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep

[01:26.30] One hit, I go overseas

[01:28.69] Still many people dey laugh me

[01:30.82] But, I steady believe, one favour, please

[01:34.80] Keep my family strong for me

[01:37.45] God, I dey on my knees

[01:39.58] Straight out of Benin

[01:41.17] I dropped "Rema EP"

[01:43.30] 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish

[01:47.82] My music is traveling

[01:49.67] From India to Asia to Berlin

[01:51.53] The thing wey been pain me

[01:53.65] Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve

[01:56.58] I will never forget the time wey bad belle them cast us away

[02:02.69] Fast forward to today

[02:04.28] Everyday na holida-a-a-a-y

[02:08.53] Everyday say na holiday

[02:10.83] Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey