Lrc Player

Ayra Starr - Rush (Official Music Video)

Unknown artist
[03:05.47]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:09.24] Ta-ta-ri

[00:10.47] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri

[00:13.12] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[00:18.44] Sabi girl no dey too like talk

[00:21.88] Animals dey in human form

[00:24.28] Padi man, nobody like work

[00:26.67] But you must hustle if you wan chop

[00:29.06] E no finish, dem wan fight us

[00:31.72] If them dey run, dem no fit catch up

[00:34.11] I no dey form say I too righteous

[00:36.50] No come dey form say you too like us

[00:38.78] Me no get the time for the hate and the bad energy

[00:41.98] Got my mind on my money

[00:44.10] Make you dance like Poco Lee

[00:46.49] Steady green like broccoli

[00:48.88] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

[00:51.72] Kudi na my fantasy

[00:53.86] Dem wan dey check if my tap e no rush

[00:57.04] But e dey rush (e dey rush)

[00:58.27] E dey rush well, well, e be much (e be much)

[01:00.68] Na God dey make my tap, e dey rush

[01:03.05] The kind money we touch, yeah

[01:06.00] E dey rush (e dey rush)

[01:07.76] E dey rush well, well, e be much (e be much)

[01:10.15] No be hype, everybody dey crush

[01:12.81] There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)

[01:16.26] Pa-pa-ri (oh)

[01:17.49] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)

[01:18.82] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa

[01:22.01] Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[01:25.47] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)

[01:28.39] You never touch, you dey form papas (yeah)

[01:31.04] Which kind money we never see before?

[01:33.44] Kosi elomi, got me feeling I'm the one

[01:35.56] Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje

[01:41.16] You can't count my grace

[01:42.76] I just dey my lane, my lane

[01:45.67] Me no get the time for the hate and the bad energy

[01:49.12] Got my mind on my money

[01:51.25] Make you dance like Poco Lee

[01:53.64] Steady green like broccoli

[01:55.77] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

[01:58.86] Kudi na my fantasy (yeah, yeah)

[02:01.26] Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)

[02:04.10] But e dey rush (e dey rush)

[02:05.06] E dey rush well, well, e be much (e be much)

[02:07.45] Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)

[02:10.11] The kind money we touch, yeah

[02:12.23] E dey rush (e dey rush)

[02:14.64] E dey rush well, well, e be much (e be much)

[02:17.03] No be hype, everybody dey crush

[02:19.68] There's no dulling with us (there's no dulling with us)

[02:23.14] 'Cause e dey rush

[02:24.64] E dey rush well, well, e be much

[02:26.78] Na God dey make my tap, e dey rush

[02:29.45] The kind money we touch

[02:31.83] E dey rush

[02:33.95] E dey rush well, well, e be much

[02:36.34] No be hype, everybody dey crush

[02:39.28] There's no dulling with us (there's no dulling)

[02:45.83] Yeah, yeah

[02:49.54] Yeah, yeah

[02:51.66] Mmh, ah