Joeboy - Body & Soul (Official Visualizer) (192 kbps)
[00:08.40] I dey sing, you dey dance, you dey whine
[00:11.33] When you cry I go wipe your eyes
[00:13.72] Gimme your bag make I fill am with dough
[00:16.11] I'm the only one, you no need another
[00:18.23] I'll hold you down
[00:20.36] You know this, you notice, bebe
[00:23.01] And I've told you now
[00:24.88] I'm right here, I dey for you, bae
[00:27.81] E no get anywhere wey I wan go
[00:30.20] If I could I would love you in my next life
[00:32.60] I don't really care about tomorrow
[00:34.98] As long as you dey right now I go dey fine
[00:37.37] You gat me high when I'm low low
[00:39.76] Shawty, you can take my soul
[00:41.89] All these things wey I dey talk right now
[00:44.27] I dey feel am for my body and bone, oh
[00:50.30] Body and soul
[00:56.42] Body and soul
[00:58.28] Body and soul (oh ho oh)
[01:00.13] Body and soul
[01:04.92] I love the way you put it on me
[01:08.63] That thing wey you dey do me e dey mad me
[01:10.76] It's a vibe when I'm rocking your body
[01:13.41] No competition for your side oh dem no reach
[01:15.81] Make you look me wella I no be novice
[01:17.93] Only you, I want don't need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
[01:24.32] So baby girl, I'll hold you down
[01:26.70] You know this, you notice, bebe
[01:29.35] And I've told you now
[01:31.11] I dey here, I dey for you, bae
[01:34.30] I'll hold you down
[01:36.16] You know this, you notice, bebe
[01:39.08] And I've told you now
[01:40.94] I dey here, I dey for you, bae
[01:43.86] E no get anywhere wey I wan go
[01:46.25] If I could I would love you in my next life
[01:48.92] I don't really care about tomorrow
[01:51.05] As long as you dey right now I go dey fine
[01:53.44] You got me high when I'm low low
[01:55.83] Shawty, you can take my soul
[01:57.95] All these things wey I dey talk right now
[02:00.24] I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
[02:09.54] I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
[02:15.66] Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
[02:22.82] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
[02:28.94] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
